正在加载视频...

视频加载失败

1,917,250 次观看 • 9 个月前 •via X (Twitter)

31 条评论

TESLA 🚀 的头像
TESLA 🚀9 个月前

Befor you go understand Kolu, you fo first learn kolish language 😭😂

Matilda 的头像
Matilda9 个月前

Na why 🤣🤣

clips of reality 😂 的头像
clips of reality 😂9 个月前

If them tell Kolu say e go hot like this two yrs ago , e no go believe 😪

Tobii  的头像
Tobii 9 个月前

Carter wey you go tear better slap

ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥 的头像
ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥9 个月前

Carter is making the internet fun 😂😂

Executioner.🥷🏾 的头像
Executioner.🥷🏾9 个月前

Start WhatsApp TV werey

Quinn 的头像
Quinn9 个月前

Kolu just dey hot 🥵

Official_ WillyYvng 的头像
Official_ WillyYvng9 个月前

Kolu abeg nor vex, I nor understand anything wey u talk, abeg help me record am again 🙏😢

𝐎𝐟𝐞𝐦 的头像
𝐎𝐟𝐞𝐦9 个月前

Wetin u dey talk sef 😂

AKINOLA⭐️ 的头像
AKINOLA⭐️9 个月前

Your life don spoil if you understand wetin Kolu dey say😂

Fabrizio Romanus 的头像
Fabrizio Romanus9 个月前

Cater no try at all, na all the babes them wan rip u.😂

Trophy Boy 的头像
Trophy Boy9 个月前

I don dey understand wetin dey talk Hope say my life never spoil

✰ 的头像
✰9 个月前

Wahala for person wey no get kolu number 😂

Wizdom 的头像
Wizdom9 个月前

Omo my life don spoil finish , what does it mean if someone starts to understand Kolu

Dell 👤 的头像
Dell 👤9 个月前

Please don't tell me that number that sent "He'd" wanted to send "Hi" 😖

🍷🏖OLATUNDE DAPO (MOE)✈️💰 的头像
🍷🏖OLATUNDE DAPO (MOE)✈️💰9 个月前

Lmao 🤣 We have useless people breathing in this country o! So people literally messaged the number???

Inotellyou Fendilord 的头像
Inotellyou Fendilord9 个月前

Shut up Which level you get Bagger wey dey just brush up

Pikin of Trump 的头像
Pikin of Trump9 个月前

Give am uppercut

Imbornrich Billion 的头像
Imbornrich Billion9 个月前

W in the shaat

Alex 的头像
Alex9 个月前

What carter did was wrong bro.... disclosing kolu and peller's number on stream 🤦

✞ ઽα¡ทτ ✞ 🇦🇷 🇪🇸 的头像
✞ ઽα¡ทτ ✞ 🇦🇷 🇪🇸9 个月前

I can not tell when this guy is actually angry and when he's joking 😂

Dammie4trueluv 的头像
Dammie4trueluv9 个月前

Sorry about that

_Victorad 的头像
_Victorad9 个月前

Abeg make Una dey add subtitles na E dey pain me as I dey miss all this gists

Deyinka 的头像
Deyinka9 个月前

“See plenty people wey kill me for here” But you never die na 😀

Swinthyn 👑 的头像
Swinthyn 👑9 个月前

Guy 5000+ messages 😂😂😂

Vee 的头像
Vee9 个月前

Kolu the always give carterefe back-to-back

‎ GΞRALD ✠ 的头像
‎ GΞRALD ✠9 个月前

then go to bed

Oyin__luv💕 的头像
Oyin__luv💕9 个月前

kini n wii bayii

Victory Handy 👡 的头像
Victory Handy 👡9 个月前

Wahala, but which language do you speak

Anypost 的头像
Anypost9 个月前

Change the number directly

⭕️nrewájú📊👨🏾‍🌾 的头像
⭕️nrewájú📊👨🏾‍🌾9 个月前

Na only Kolu understand what he is saying.

相关视频