正在加载视频...
视频加载失败
I hate the fact that we all slept on this song🤦💔
68,035 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
39 条评论

You and who slept on it I can’t do without listening to it in a day

On Spotify will be better

Apple Music even got me covered

I no join anybody sleep on am

You sure where are you streaming it from?

We as how?? Na you sleep on am That’s my jammm right there bro

Stream it on Spotify it's very important

Sleep on it keh album way I dey hear finish without no skip if the studio album tire me I move to the live performance album no time Rara😎

I believe you but keep streaming on Spotify

Always broski Mutuals?

Nobody sleep on am nah u sabi sha

You guys should try and stream

We all ke?🔥

Giran 🔥🪖

That's my favorite song on the album I love am like maad

Sleep on kini, I dey chop am steadily

I stream Asake everyday i mean everyday na my favorite artist

Me I no sleep on it o nah my proper gbedu be dat

@Ayomichaelxx 100 make I no lie na the song i like pass for the album

Slept on it keh! You n who ?

I nor join them sleep on am o

No I no sleep on am oo Na the money wey I go use vibe to the song, I never get

Sleep on it keh

Too sweet!!!

I no follow una sleep on the Jam ooo 😅

Na u sleep on am oh. No be for here oh

Who's we?

Who be we ? 😂🙂↔️

Slept on skilful keh..

First thing I played today

This guy’s album has no bad song fr fr

They all but I didn’t 😂🔥

You and who be the “we”

Na only you sleep on am oh bros

Na you sleep on skillful o

Who is we all 😏

You and who sleep on am ? 😅

No one is sleeping on it, there are just so many good songs on the album for one to exceptionally stand out.

omo na only you o😂
