正在加载视频...
视频加载失败
I hate this standing position like made
10,878 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
37 条评论

She didn’t have home training why she stand like that

Small small now

I swear,me too😫

Very lazy and annoying way of standing

Aje

She be like fowl

You go don know say na bad luck legs

No be only you 😅

Wrong standing…😆

I don't like it

What kind of shape is this

She wan break the leg

Imagine o

Ki re 😭😂

@Ogbenitom Sey this thing good for your eye! 🙄🤣🤣🤣🤣🤣

@Ogbenitom Wicked shock absorber oo — direct Tokunbo 🤣😂

The way she carry that leg self dey pami

I thought every lady stands like that and some men

How can a girl be standing like this, it doesn’t makes sense

Mtchew

🤣🤣🤣

Very bad posture

He will never pick your calls

I over hate it like rubbish

I hate it too

And they find it comfort

Aromaja burukuuu burukuuu 🤣🤣🤣

Very annoying, it's a red flag for me

People that steal SIM card

The only body shaming wey I fit do

She's acting, that standing position is not that worse

If you be my babe 😂 and I find you like that aswr na that space we go break up on earth and heaven

Front k-leg...🤣🤣🤣🤣

Richard Cypher in Legend of the seeker has this kind of legs and it's very very obvious.

The bow-leg and bum no make sense

I can’t express how much I hate the posture.

She no get yansh she wants make him pick call
