Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I have entered this one.😭
58,780 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

She dey go start new life for boarding school tomorrow

Modọla born for you before she leave you?😂😂😂.

Modola don finally got you covered with junior Modola 😂

You dey correct thief english ehn dis pikin 🤣🤣🤣🤣

She’s actually smart, because if Find My works the way it’s supposed to then they should be able to trace the gadgets.

Both of you should go to the village for a week

Who dey born these kain pikin lol 😂

Straight to grandma's house which kind child be this 🤣🤣

Next available bus to Grandma. 😂

Bro thought he’s free from corrections from his wife modola after divorce not knowing the pikin gan get choko pass her mama

You don go born wetin pass you

🤣😂😂....this 1 fit to be moduola pikin oooo🤣🤣🤣

Is like na Modola born the small girl 😄 🤣

Jesus Christ I’m feeling devastated 😂😂😂😭😭

This one ya warey gaan.😂😪

Abi.. 😁

Everybody should Focus on their book 😁😁😆

After the robbery, just go with the Arm robber,because I will disown you😂😂

Education is the best Focus on your book

She really chop witch 🤣

During judgement day children will have no ideal about what is about to happen 🤣

😂😂

Omo she's a very fine actress oooo To born just dey hungry me 🤣🤣🤣

Lol 🤣

This is beyond shocking 😂

You no sure sa na this girl set stage the rubbery 😂

Omo! This is actually real content.

I rebuke this child 🙏🏼🙏🏼🤣😂

🤣🤣🤣

Na Modola born am 😭

But she Dey look out for the family

Hahahahahahaj….at least everyone will focus on their books

So they don born😂😂

You'll learn the hard way.. 😂 😂 😂

Zara is the name Attitude is “no mercy”
Benzer Videolar
Wait how have I never explored this feature in One UI? 😭😭😭
Tatya Bichoo
59,573 görüntüleme • 8 ay önce
Sensitive content
Women can be unreasonable but I have to agree with them on this one 😭😭😭
Hlovo
45,599 görüntüleme • 10 ay önce
