Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I hear sey dem don sack am 🤣🤣
235,859 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 12

S J ✨1 год назад
Them suppose jail am join the sack.

𝓔𝓵𝓾𝓭𝓪𝔂𝓸 𝓑𝓲𝓫𝓲𝓽𝓪𝔂𝓸 ♥︎1 год назад
lol

Solar Heavy1 год назад
wanna hear a new song?

MÓTÓYÒSÍ KELANI1 год назад
If you research him wella, e fit be through one of him uncles for high post put him name for list wey dem use employ am o

Agent Abayomi. 📌1 год назад
Ppl stupid sha..shey for this content naa u loss you job

𝓔𝓵𝓾𝓭𝓪𝔂𝓸 𝓑𝓲𝓫𝓲𝓽𝓪𝔂𝓸 ♥︎1 год назад
Very stupid

JABULANI1 год назад
Na content go kee these foolish people o

Martins Ibeh1 год назад
@grok what's he saying in the video

Megamind1 год назад
I wear uniforms, you wear uniforms too. I’m a prisoner, you’re a prisoner too Mr Jailer.

Muad’Dib 🌙1 год назад
This is all for content sha and no be real warder 😂 but that's the reality in prisons una just dey yab am , that's what those warders normally do and them Sabi beg for Africa .

Sodunke Ewatomi Fadeelar1 год назад
He no go jail ?

𝓔𝓵𝓾𝓭𝓪𝔂𝓸 𝓑𝓲𝓫𝓲𝓽𝓪𝔂𝓸 ♥︎1 год назад
E no go ma
