Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I hear sey dem don sack am ๐คฃ๐คฃ
235,859 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
12 Kommentare

S J โจvor 1 Jahr
Them suppose jail am join the sack.

๐๐ต๐พ๐ญ๐ช๐๐ธ ๐๐ฒ๐ซ๐ฒ๐ฝ๐ช๐๐ธ โฅ๏ธvor 1 Jahr
lol

Solar Heavyvor 1 Jahr
wanna hear a new song?

MรTรYรSร KELANIvor 1 Jahr
If you research him wella, e fit be through one of him uncles for high post put him name for list wey dem use employ am o

Agent Abayomi. ๐vor 1 Jahr
Ppl stupid sha..shey for this content naa u loss you job

๐๐ต๐พ๐ญ๐ช๐๐ธ ๐๐ฒ๐ซ๐ฒ๐ฝ๐ช๐๐ธ โฅ๏ธvor 1 Jahr
Very stupid

JABULANIvor 1 Jahr
Na content go kee these foolish people o

Martins Ibehvor 1 Jahr
@grok what's he saying in the video

Megamindvor 1 Jahr
I wear uniforms, you wear uniforms too. Iโm a prisoner, youโre a prisoner too Mr Jailer.

MuadโDib ๐vor 1 Jahr
This is all for content sha and no be real warder ๐ but that's the reality in prisons una just dey yab am , that's what those warders normally do and them Sabi beg for Africa .

Sodunke Ewatomi Fadeelarvor 1 Jahr
He no go jail ?

๐๐ต๐พ๐ญ๐ช๐๐ธ ๐๐ฒ๐ซ๐ฒ๐ฝ๐ช๐๐ธ โฅ๏ธvor 1 Jahr
E no go ma
