Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I know my Garri
53,121 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

Should have been content for getting her this time round but your eye red cost you😂

E no get pattern wey u never carry enter dis garri matter😂

I was thinking he’s finally getting the garri until 😂😂💔

No format wey this guy never introduce for this begging 😂

Bro anyone way you see dey carry am run,, see where you don succeed finish 😂,, chai

You nor dey try o...you don succeed you still come loose 😀

Garri enter your hand o, but you still lose am. 🤣🤣🤣

My problem with you be say, you no dey ever get water and sugar.

You done win today you for just Dey go 😂

Something wey you go run as you don already fetch am… 😅

@B_botey You manage get gari. You no go quickly comot, you still want sugar and groundnut.....

Where the plate come out from?🤣🤣🤣 You're funny

😂😂

Atleast secure garri first na kweke 😁😁

When he’s speaking and one hand is hidden, I just know he’s hiding a bowl there 😂😂😂😂

Guy you slow o. That garri suppose dey back first. No be everything I go tell you na

Greedy mf😂

This one nearly work😂😂😂

😂😂 motel egbugom

So u no get water for house abi🤷🙆🙆 You con let her collect your win again😂

You no fit trade forex with this kind behavior 😄😄😄😄

😂😂😂😂

One person got pack out mk problem end

You too mumu😭😭

😂😂

@_king_salu Just run away now 😭😭🤣

this guy is too funny ahbeg

🤣

Olodo U suppose move as your hand touch garri

You see garri and you still Dey ask for sugar 🤣

Water and what?🤣

Patter na water o

😂

So the whole Obubr u go them no give u Garri come back😂😂

😅😅😅
