Loading video...
Video Failed to Load
I know my winner
230,897 views • 1 month ago •via X (Twitter)
38 Comments

Nahhhhh this was fucking harddd buh why them move like that sef 😂😂😂😂

Still hard.

Shii na the real smada be this?

I know my winner

Be like ACL na play to this guy Pin this comment if ACL no win make una kill me

This Werey song sweet die. Sucks that he’s a pussy

SMADA DEY LOCK HIMSELF FOR TOILET DEY JAM ACL. NA WHO NO SABI YOUR TYPE OF PERSON GO DY RSTE YOUR TWEETS 😂 YOU NO FIT SING THAT OD SONG WORD FOR WORD BUT YOU SEE ACL, WE MANY WEY GO SING AN FROM BEGINNING TILL END EVEN SMADA 😂

When them go nominate you idolo?🥹

When I drop.

active.

Where them go sleep tonight if you tell Oga say that shit is wack -Blaq.

Omo why OD come the fuck up na 😭 I play this song come remember wetin him Dey do now😭

Be like you no see ACL for there

ACL make your winner brain knock 😂😂😂

Omo this freestyle go hard ooo

If odumodu win am make I bend

Where “ACL” dey? 😂😂😂😭😭😭

I deh vex for OD for picking fight with blaq honestly, OD is too up to respond to him, blaq is already on the floor and not afraid of falling his target is using OD to gain back traction of his dead career and now he has succeeded in that. OD management really fall my hand honestly I’m pained.

“Pull up with him babe & the gang 💀” The allegations are looking positive

He deserves it but you can see ACL winning it

I like ass una dy deceive Una self LOL GUY ,I JUSG HOPE SHES SAD YOU DIDNT BAGGED ANY MOMINATION DEAD FOOL ,BASTARD YOU DONT EVEN HAVE A CAREER BASTARD

ACL 🔥

Where you go sleep if you tell am say that shit is whack? You gats suck D for lil stipend Bonez na una religion for that camp 🤣🪄

ACL bruh

Congrats on being nominated for the rookie of the year for the 10th year straight bro One day you’d stop being a rookie. Believe

1 channel and birkin don sure for you by month end from Oga… Oga dey see all the work wey you dey do no worry eje ble eje Ogasfavthroatgaot ❤️🤝🏾

Omo make I go renew my Spotify premium wtf🔥

Won’t lie this was hard 😂🫶🏽🔥

"pull up with him babe " just sounds so cringe

DiSS >>> “NO SPiLL AKAMU ON M¥ FL¥iNG CARP£T” Aiii⚡️👁️⚡️Aiii

hype jor, who go pay for the go yard

Na idiot but him go win this one no cap

You and your internet gangsters go tear ACL

@iam_sdo he cooked!

whipping poo poo in a kettle

Smada u no get any headies nomination?😕

Your winner should be in jail

Blaqs dick was harder


