Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

230,897 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

38 Kommentare

Profilbild von Pizzle 🪖
Pizzle 🪖vor 2 Monaten

Nahhhhh this was fucking harddd buh why them move like that sef 😂😂😂😂

Profilbild von lee
leevor 2 Monaten

Still hard.

Profilbild von Pizzle 🪖
Pizzle 🪖vor 2 Monaten

Shii na the real smada be this?

Profilbild von JA
JAvor 2 Monaten

I know my winner

Profilbild von curiosity
curiosityvor 2 Monaten

Be like ACL na play to this guy Pin this comment if ACL no win make una kill me

Profilbild von Somto
Somtovor 2 Monaten

This Werey song sweet die. Sucks that he’s a pussy

Profilbild von BDN 420
BDN 420vor 2 Monaten

SMADA DEY LOCK HIMSELF FOR TOILET DEY JAM ACL. NA WHO NO SABI YOUR TYPE OF PERSON GO DY RSTE YOUR TWEETS 😂 YOU NO FIT SING THAT OD SONG WORD FOR WORD BUT YOU SEE ACL, WE MANY WEY GO SING AN FROM BEGINNING TILL END EVEN SMADA 😂

Profilbild von 𝒥ᥫ᭡
𝒥ᥫ᭡vor 2 Monaten

When them go nominate you idolo?🥹

Profilbild von lee
leevor 2 Monaten

When I drop.

Profilbild von 𝒥ᥫ᭡
𝒥ᥫ᭡vor 2 Monaten

active.

Profilbild von Lost
Lostvor 2 Monaten

Where them go sleep tonight if you tell Oga say that shit is wack -Blaq.

Profilbild von Manny Udoh
Manny Udohvor 2 Monaten

Omo why OD come the fuck up na 😭 I play this song come remember wetin him Dey do now😭

Profilbild von N.O.D 🐼⚡
N.O.D 🐼⚡vor 2 Monaten

Be like you no see ACL for there

Profilbild von Deogram
Deogramvor 2 Monaten

ACL make your winner brain knock 😂😂😂

Profilbild von ETHEREAL ™
ETHEREAL ™vor 2 Monaten

Omo this freestyle go hard ooo

Profilbild von Elvis
Elvisvor 2 Monaten

If odumodu win am make I bend

Profilbild von Agoro
Agorovor 2 Monaten

Where “ACL” dey? 😂😂😂😭😭😭

Profilbild von FootballNed
FootballNedvor 2 Monaten

I deh vex for OD for picking fight with blaq honestly, OD is too up to respond to him, blaq is already on the floor and not afraid of falling his target is using OD to gain back traction of his dead career and now he has succeeded in that. OD management really fall my hand honestly I’m pained.

Profilbild von Nony ❄️
Nony ❄️vor 2 Monaten

“Pull up with him babe & the gang 💀” The allegations are looking positive

Profilbild von sir Richard
sir Richardvor 2 Monaten

He deserves it but you can see ACL winning it

Profilbild von Teezydahgreat
Teezydahgreatvor 2 Monaten

I like ass una dy deceive Una self LOL GUY ,I JUSG HOPE SHES SAD YOU DIDNT BAGGED ANY MOMINATION DEAD FOOL ,BASTARD YOU DONT EVEN HAVE A CAREER BASTARD

Profilbild von BOY
BOYvor 2 Monaten

ACL 🔥

Profilbild von IJELE.sol💫
IJELE.sol💫vor 2 Monaten

Where you go sleep if you tell am say that shit is whack? You gats suck D for lil stipend Bonez na una religion for that camp 🤣🪄

Profilbild von 👾
👾vor 2 Monaten

ACL bruh

Profilbild von Ghost
Ghostvor 2 Monaten

Congrats on being nominated for the rookie of the year for the 10th year straight bro One day you’d stop being a rookie. Believe

Profilbild von idan gan gan
idan gan ganvor 2 Monaten

1 channel and birkin don sure for you by month end from Oga… Oga dey see all the work wey you dey do no worry eje ble eje Ogasfavthroatgaot ❤️🤝🏾

Profilbild von S∆M 🐂🀄️
S∆M 🐂🀄️vor 2 Monaten

Omo make I go renew my Spotify premium wtf🔥

Profilbild von Pizzle 🪖
Pizzle 🪖vor 2 Monaten

Won’t lie this was hard 😂🫶🏽🔥

Profilbild von Melly
Mellyvor 2 Monaten

"pull up with him babe " just sounds so cringe

Profilbild von 🔱PAPi WAT£R⛲️ ✨🧙🏿‍♂️BUBA DAH PANTHER
🔱PAPi WAT£R⛲️ ✨🧙🏿‍♂️BUBA DAH PANTHERvor 2 Monaten

DiSS >>> “NO SPiLL AKAMU ON M¥ FL¥iNG CARP£T” Aiii⚡️👁️⚡️Aiii

Profilbild von ?
?vor 2 Monaten

hype jor, who go pay for the go yard

Profilbild von Dirty Dom
Dirty Domvor 2 Monaten

Na idiot but him go win this one no cap

Profilbild von Edvin Fransayev
Edvin Fransayevvor 2 Monaten

You and your internet gangsters go tear ACL

Profilbild von Manuell🥇
Manuell🥇vor 2 Monaten

@iam_sdo he cooked!

Profilbild von cliffordorg
cliffordorgvor 2 Monaten

whipping poo poo in a kettle

Profilbild von zaheer
zaheervor 2 Monaten

Smada u no get any headies nomination?😕

Profilbild von D'Chyn_ah
D'Chyn_ahvor 2 Monaten

Your winner should be in jail

Profilbild von NeoBanz🃏
NeoBanz🃏vor 2 Monaten

Blaqs dick was harder

Ähnliche Videos