Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I know right ! Shizzi We Co produced a Classic
Комментарии: 33

@shizzi This is the first song I heard from you, I loved the video , the beat and everything about it , i became a fan after that

@shizzi No mind am he wan take all the credits he wan bite hand wey feed am

@shizzi Go ahead oriade 👑❤️

@shizzi My boss how far na, drop December banger for us na abeg 😭🙏🏿🙏🏿🙏🏿

@shizzi On the beat is David!!!! OBO

@Samuel30bgct @shizzi Baddest abeg try dey ignore these things. You just dey give them life… 🤦🏻♂️

@shizzi He don dey fear make dem no leak ham 😂😂😂😂

@shizzi Baba you could’ve allowed Ubi Franklin to give us the back story on this one 😂

@shizzi E no believe am

@shizzi Fuck em On the beat is Davido

@shizzi Lemaoo

@shizzi He's just tryna chase clout fr

@shizzi Atleast you talk true for this one Which one is “I produced” wey you post before?

@shizzi Duh

@shizzi Song wey u buy mumu

@shizzi No get time to quarrel anybody. If dem say nah A just nod head. If dem say nah B. Nod head too. E no reduce your worth. You will forever be the biggest in the game. 🖤

@shizzi My KiNG

@shizzi I too love you!!!! Nor mind that bastard, he Dey force fight

@shizzi You dey fold? lie lie obo 😭😂😂😂😂

@shizzi I thought you guys fell out?

@shizzi Baddest ❤️

@shizzi But honestly, Dami Duro is a wack song to me. Though the song blew up, it doesn’t have any meaning.

@shizzi Obo

@shizzi Eru

@omowtff @shizzi U wan change mouth keh ?🤣

@shizzi interesting.

@shizzi Omo Baba Olowo 🇧🇪🔥⏳

@shizzi Sami duro. My best davido song of all time. I too dey spin am.

@shizzi Some of your very best songs always started with ' SHIZZI THE WICKED PRODUCER ' You can never go wrong with SHIZZI on your track

@shizzi Banger 👑

@shizzi I done fan you tire

@shizzi

@shizzi 😂😂😂
