Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I like as na girl talk this one now 😂😂
34 Yorum

Nigerian girls will rather have a dirty rough skin than to press their boyfriend anything

Make nothing do this my understanding girlfriend 😂

Dem go send you 2k bill you 10k later lol I no fit trust that gender lol

Brotherhood is proud of you 😂 😂 send him money lets your yansh grow , are you not tired of that flat yansh???

When they see this kind video

She fine come get sense join

@Gee_day @Saikusishemyin Una don hear oh.

Thank For The Post 🙏🏾.. I really Appreciate

Nigerian girls left the group chat

Even Help Him Buy New Set Of Vehicles Tires 🛞 Brotherhood All Over The World Will Pray You And It Shall Be Well With You

Send me food ,send me turkey 🦃 and La Coco that’s how cheap some of us are ..

Nobody to send money😪

64k

Babe don’t send me money if you have take care yourself with the money and close ur legs for me. I got us financially

As na the truth you no go see her gender support her

@zenith_tm your account details my love

If my babe ever sends me money, I’m buying a goat and performing full thanksgiving.. na miracle be that

All this one wan be 7th wife. Them done Dey go seminal

Dey go 😂

she talk wetin I need hear

Buy you PS5 🤣you go hear something like after all have done for you 😂😂😂

Issorite

That one is wayo because she will bill multiple times more! How about keeping her money and just dont bill the man at all? 🤷😁😂

If na for money matter our women rather prefer their skin not to glow

Abeg where I fit find this kind girl abeg?

🖤🖤

Your home will not crumble my dear 😂😂😂

They don’t know

Dem no understand the play here😂 Once money dey drop her skin go dey glow from Bf money too. Better knack go dey increase nyashh😂 Boy go dey all over 😭😂😫 I see what you did there😂😂

if my bbe send me money ocean fit dry abeg ohh

Fun fact

Aids proper erection too 😑

If dem come carry U my hand no dey oo

My babe no go see this one o😒
