Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
I like the way your booty bounce 🍑😭🔥
70,825 views • 5 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

Wasere you don do blue tick & you don move past pressing our necks about asake jumping the first snippet, shows you’re seeing the comments & taking yo advice, God bless you. Up up way..!! Give us proper singles & work on album once & for all Boy muller..!!! This snippet bang no worry 🔥🔥🔥

So, na u wan break the remaining ribs 🙄?

Another banger hit 🔥🔥🔥

See as she Dey smile for her mind she get fine shape? Lmao

You self don chop no ribs 😂😂😂

Guyyy, you dey owe rent ? 😭

"The way you dey shake that booty, oh my God, I can't deny"🔥🔥🔥🔥

He Dey try tell una say hit song much for this side ‼️

You deh use porn star do video vixen? U never ready muller

SHERIFF 🤍⭐

Real one know that the lady is always camera shy

How much asake credit u Wey u don Dey carry os this boy 😂

@adeyemi_NSNV Up up way MULLER No mind all this goat wey dey drop hate comment from their single room wey heat wan kpai them lol 😂

I am not hating oo but I don’t find the girl attractive at all she annoys me everytime I see her video pump my fyp but at least she is happy

Just don’t let her whine too much, so she won’t break

We never chop one finish u won drop another one ,all na strategies sha @asakemusik

You sha come use agidi commot fron trenches seh !!😂😂

Idan mi gan gan sweet boy muller ❤️🚀🔥

Aswear this guy gud oo..he even better pass @mavoswago 😂

You’re dropping hits back to back. I’m not surprised though, Asake is your mentor.

Nor be this girl remove all the children for her belle

@anonymousGR56 ep otw?

Which kind Garri this your vixen dey drink sef ?

Normally u good from day 1 ❤️🩹🔥

I have been searching for this song I could not find it Are you not on Google or what

Boy muller, you’re ready to take over Drop am we go stream am

Better de try save small music for future purposesbefore we know now your time go pass,go ask Rybeena😭💀

Omo ☹️

@BigShaker01 Na una dey give this irritating girl liver, do better next time Ikebe full Lagos

Startdom needs to create a space for this guy.... He's good

Please bami in the video dress like joker 🃏 on a mission 💰🤑

Sabi boy

You no wan relax ooo 😍

@adeyemi_NSNV You dor tear my ACL 😭🙌

