正在加载视频...
视频加载失败
I likey 🥹❤️
49,025 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Hanny Butter💕2 年前
The guy sabi ooo🥹🤭🤭

Oyindamola🙄2 年前
Dai

L . A . P . S2 年前
This guy is good and better than some of our musicians

Just Eniola 💜2 年前
This girl na ashawo in disguise.😂😂 See as she dey blow kiss up and down.😂 I love it.🥹

Oyindamola🙄2 年前
@EObaniyi 😂😂

ADÉBAYÒ!!!💫🥷2 年前
This guy good This girl bahd 🦅😂

Agbábíàká of ManUtd 𝕏2 年前
People wey dey single too dey do likey😭😂😂😂

Mofoluwasho2 年前
Guy is Super Talented! As for the Babe, She's Gone Cos A Few Moments Later 🫵🫵🫵

Do₦_M£kọ́U$🇳🇬📊📈📉♉🌟⚡⚡🪐2 年前
This American women cannot stop falling for Nigerian men ,,,she don fall finish

𝙱𝙸𝙶 𝚂𝙷𝙰𝙱𝚉 𓃵 ²³¹2 年前
Awwwww 🩷


