Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I love contents like this😂😂😂
43 Kommentare

The guy started vibrating like Nokia torch that year 😹

😭😭😭

When he finish the 10 , him sef know say he no fit finish 11 so he just do oro aje 😂

🤣🤣🤣

That guy that did 700 pushups can do this

Easily sha

Poor man pikin dey suffer o 😂 Body don dey shake 😪

🤣🤣🤣

Wow this is so creative 😂

Very very

na when the guy head deh face 9 and em leg deh for 4, I know say he no deh understand anything again 😂🤣🤣

Bro I actually enjoyed it.. But I would start from the highest number which is 12.

Please

This guy strong oooo

@Boomlordig6 Iswr

Na so bro

Me i can do better than him na😒

I believe you,there is nothing you cannot do🥹

He made a very bad mistake. He should have started from 12, 11 ,10 ,9 ,8 , down not from 1

@Allezamani Something wey I dey run steady, the trick was for him to go faster instead of being very slow like that

75 push ups I'm in incase you wants to challenge me

See as de body begin shake😭😭 Person wey him max fit be 25... Una wan push am pass limit

I think if he did it anti-close wise, he would have gotten it. 12,11,10,9,8,7,6,5,4,3,2,1

This is so funny

Men giveaway is always difficult why ??

You go think say e easy until You reach 6

Na from that 10 i know say he no go win, oga don tire😂

Anti-clockwise movement 😢😂

This actually looks easy from the start but it harder towards the end.

I be first think say la thief self, cuz la so so thief dem deh catch these period.😂 The guy tried mk dem give am half of the money.

Abeg make dem give am 15k oo😤😂💔

This is incredibly difficult. There must be a consolation prizes for reaching that far.

If Na me I go start from 12 asap

It would be easier if e started from 12 till 1

See leaders of tomorrow

“I love contents like this” Dem dey give your fellow guy punishment undey call am content. Na man do man

Initially thought it's easy until I saw the ending 🤣

I should have started with 12 count down to 1

Person say Camara Camara and that person see future 😂😂😂😂

Na man dey do man sha… Just give him the 30k That’s over 50 push-up

See as them Dey suffer person pikin for 30 thousand

Yakubu manage🤣🤣🤣

You dey worry oh
Ähnliche Videos
Sensitive content
Ejeh don later retaliate like this o… I love it😂😂😂😂
Prince Adeshina
110,322 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
I LOVE THIS MAID 😂😂I WANT A MAID LIKE HER
weeb sama
1,246,199 Aufrufe • vor 2 Monaten
