Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I love dancing but I can’t dance 😭😭😂😩
11,928 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)
64 Kommentare

See as you dey disgrace me

😭😭🤣

@shezzzz_weird You are tearing the steps tho😅😘

@shezzzz_weird 😭😂😂

Omo you Dey dance oooooooo

Ahh 😯

I like as you turn back 🤭

🥹🥹🤣😩

Second frame step >>>>> Agba stepper😂😂

😂😂😭

You still dance well pass me 😄

Na lie

Wetin you Dey do?

Dance 😭

Tor better as you turn back small🍭

lol

if you no sabi dance sha make wetin dey your back sabi shake sha😂

I wish I can tear steps like that 😂😔

Come and teach me

Me that cannot lift my body 😂😂

Omo

Step Dey cry 😂

😭😂

Na you Dey throw this steps 😳

Yes oo

Where is this energy coming from ? 🤣😜

😂😂😩😭

What are you doing 😭

Dancing 😭😂

😂😂😂😂

🤣🤣

The steps de cry so o

lol

@Dc_Sunnyfresh See as yansh stiff like olumo rock 😭

I have seen person I better pass for dance 😂

😭😭😩😩😂

😂😂😂😂😂

🤣🤣🤣

YOU DEY TRY SHA😅

🥹

Momma u too sabi

😂😭

Ni kini 😂

🤣🤣

I see, if you come know how to dance nko? 🤭

🤣🤣🤣😍

Everyone must not know how to dance 😂

Even your dance even sexy 🤣🤣🤣🤣

😂

@abazwhyllzz 65,000

Omoh you sabi dance ooo I no fit dance this steps

Than you 😂

@abazwhyllzz Mid

This one no get work

@shezzzz_weird Ha

🤣🤣

😂

😂

😂

@Moweyyyy184273 😂😂

@Moweyyyy184273 🤣🤣😭

@Dc_Sunnyfresh Ur outfit dance pass u

Osheyyyyy agba stepper 🤭🤭

🤣🤣
