Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

I love my people ❤️

222,217 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

love the elements in this song

Profilbild von Shodimu Gideon
Shodimu Gideonvor 1 Jahr

Gegeh u dey share 400 naira na financial mistake be that oo give them 100 naira each abeg no make financial mistake oo

Profilbild von Daniel_A
Daniel_Avor 1 Jahr

E reach my turn you Dey pick call,,,, bro comeback abeg 😂😂😂

Profilbild von Baby Gucci🥷🥤🇧🇪
Baby Gucci🥷🥤🇧🇪vor 1 Jahr

Na 400 u they share ?

Profilbild von Geh Geh🏧
Geh Geh🏧vor 1 Jahr

How much you don share so far for your life

Profilbild von INSIDE~WORLD🌍
INSIDE~WORLD🌍vor 1 Jahr

You for share foods stuff make we know say you Dey try, what can 600 or 400 naira buy for them…Nawa oo

Profilbild von muzzaffar
muzzaffarvor 1 Jahr

You just a very big financial mistake. You suppose use the money play 2 odd

Profilbild von INSIDE~WORLD🌍
INSIDE~WORLD🌍vor 1 Jahr

Wetin you Dey give this children no even reach 1k each!!!Bro that’s hypocr!sy,, you wan use them create content!!!

Profilbild von Kay
Kayvor 1 Jahr

Na 400 u dey give them? It's too small na. These children go later pour you spit for face 😭

Profilbild von Bright walker
Bright walkervor 1 Jahr

The small boy won cry u just dey pass e turn

Ähnliche Videos