Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I love this song so much
34,687 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
29 Yorum

😂😂

You sing am pass many igbo people

Giran dey for you mafo 🪖🌚🫵 just dey loyal 🔥🫵

No worry me sef dey jam this guy song wella

This one don Dey resemble incantation oo

Guy u be Igbo boy? Omo e go far o

Me too dawg

Talk true, u b Igbo boy

Damnnnn brooo

You bad , just try do wazobia make e complete🔥

😂😂😂

Ask ur mama who ya real daddy be oo u fit be 042 pikin o

lol u just spoil our song finish

You no like am pass me sha….😹😹

Tuff King one of my fave

Genius ❤️. Me way be Igbo can’t even sing it like this 😂

Guy nah lie talk through you get Igbo roots or you live with one anambra man for years 😂😂😂

You dey try kpa, I’m impressed.

This guy

So cool 👍

As you dey do yorubatrap.....try igbo own too You go get fans gan

❤️❤️

To see your eyeball 👁 come hard

Incantation

🤣🤣🤣

Omooo 😂😂😂

Enter him DM go ask the feature No dey use corner

Gee Gee ❤️

Bro you’re good
