Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
“I made 1.9 million dollars in just one day” Jeff
64,855 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Abeg all this people don’t need to be interviewed jor, which kind of lie be that and lowkey person wey Dey go through a lot still dey e family ooh, Go and help your family bruh and stop lying on socials

Keep gassing yourself, if you dey guide money like that, you no go broadcast am.

The ones go just dey pressure Nigeria youth

Una go soon tell us the truth

Collect wire claim forex, collect tuition fee for mugu hand..

Omo see figures😲😲😲 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Omoh .. that means he rich pass soso b that lol . One day we go knw d truth abt everything 🧐

Make he show us way now 😭💔

Lol nothing is impossible abi because na Nigerian 🇳🇬🇳🇬🇳🇬

Before you feel pressured, let them asked him what he risked

And end up losing 10million dollars the next day, lmao 🤣

People be hesitant to believe what these people say, What does his leverage look like? What is his capital ? What does his risk look like? What percentage does he actually risk of his portfolio ? Be hesitant to believe until you have answered all those questions.

Na lie, if Una de get that kind money, Una no go de broadcast am

Tell him about the losses too, all these one sided stories are not helping anyone or puting what trading is in perspective

"Buying a lot of houses here in Nigeria is not smart" "You cant be richer than someone who helped you when you had nothing"

Forex na gamble where wear suit and tie omo make anybody no wyn you oo

N wire wire you dey do. Leave that story for another day

million dollars ?? Believe everything on social media at your own risk

Before you do god when, watch this

Be deceiving your fellow mumu

That’s how well Forex pays

@GeneraEweRichie

As how na 😭😭😭😭😭

Omo forex money real o but if u no wise them go use you shine

Make una come this Una lie don Dey much oooo 🙂

I think he practically paid egungun for this interview to get new people to signup n mentor

Anyday way dem begin beat all these boys even if I Dey sleep wake me up

Una dey make that kind money and Una dey talk am? 😂

Lies

Person wey dey interview U f@@ls dey craeze 😡 and Una dey craeze along too

Real estate is a lucritive

Its surely the profit off investors money

Una go still tell us truth one day

These comedians sef ehn smh

1.9doris sharp
Похожие видео
Sensitive content
I WON 2.5 MILLION DOLLARS IN ONE FUCKING BET! DEBT FREE, AND CHASING FREEDOM!
The Gambler
187,670 просмотров • 2 месяцев назад
