Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
I must put am for cult today 😂😂
722,389 views • 1 year ago •via X (Twitter)
39 Comments

Which kind Wahala I put myself 😂

😂😂

Him to like wahala 😂

His ig handle

I love this guyy😭😭

You must join cult 😂

As you don impress cultist, cultist sef must impress you

Funny tin be say nah so den Dey do for real life if you no get OT,e go become ur mentor straight Dey office you anytime e don broke

I watch it 17 times lol 😂

You must join cult oo 😂

imagine say he press am 500k, he for put like 3 of him family members for cult too...

E need join o e get y

I need put am for cult 😂

Silver and gold has he not. That (cultism) which he has, he will give. You go join ABI you no go join? 😂😂

this part 😂😭😭

You must join colt ke? Omo abeg sir 🙏 send me the money back

Na wetin person get e go use pay back

Him call am "stinking juu" 😂😂 Baba don price

My Guy regretting why he press am the money in the first place😂

😂 person give you money, you wan put am for cult

Always the low quality videos that will make you laugh your ass out 😂😂😂

Normally, e dey be like this for street. You go protect your office before other rival cult carry am go bush.. Once they see say he don dey get money, them go sharply carry am turn am to their own office. E don be for you be that😂😂

Proud to be a Benin

Omo I remember 2017 when i enter 3.2M wahala nah dis men rescue me but bro i see fire! I buy beer tire! Press money way I no still get anyhow, just say make dem no blend me🤣🤣! U just triggered my PSTD🤦♂️🤦♂️

If the guy come press am 300k, he for go mute him No1 put the guy ooo How person go give you money na to put am for cult be wetin you wan take pay am back. Na to go pack my bag leave the area ooo

You don press mistake money, he go buy you timberland inside that 100k 😂

The low quality video made it funnier😭🤣

Which kind wahala be this now 😂

Them go think say na ordinary skit 🤣 Come Benin come press money anyhow first 😹

Unhealthy replay value 😹☠️

Nah the guy con dey beg 😭😂

@willinilli024 Samba na weyre guy I too like him cult skits, na everytime he dey carry phone wan call him cult members make dem show😂

Omo buy cult form

E too good pass make e no dey cult😂😂

I no get wetin i wan use pay u back I must put you for cult

Silver or gold I have not... But you see this court, Na wetin I fit use pay you back...

A mad man 😂

Good wey de put person for inside problem 🤣🤣 Buh Afa with the video quality na snow blur am 🤔

Oti shoredaran
Related Videos
Hit am for wall ‘eh’ I think the guy heard ‘ Hit am for e head’ 😂😂😂
Tee💀
188,715 views • 10 months ago
