Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
i no believe my eyes 😭
265,242 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 47

Is it possible to learn this power 😭

i for like know😂

Na this post go make me wish say vn dey comment 😂😂😂😭😭

😂😂

people are so creative, icl

actually bro 😂

I need learn this style

i dey wi you 😂

I need this superpower 😂

me too

“Inner peace, inner peace, dinner please” 😭

I see this thing laugh wan kill me😭😭

e mad gan😂

even for the realm na garri una settle for

How can I learn this power 😂😂

e reach to ask o😂

Inner peace, inner peace, Dinner please, garri with peas

E go join am😂

if na you nko😂

😂😂😭

😂😂😂wetin I just watch

na so i see m😂

Ahhh, and na even garri wey dem see chop for the dream?😭

@PostinorTwo Even for dream,na garri them dey drink 😭

Mad content😹

i swear 😂

"inner peace, dinner please". 😂😂😂

Kitchen get POP and tiles, them never even plaster sitting room

this too creative fvck 😭

ajeh😂😂

E no go reach like this for us😭

😭😂😂😂

😂😂, why be say na garri

Lol 😂

How fucked up is poverty that even in yo dreams, garri is the alternative

For their dream self dem no fit eat better food. Omo owu na bastard

😂😂

The winch wey give them the food don use one food collect two destiny

@UncleFaruk_ @foruiamnaked 😂

@benueboypj3_ What’s crazy is that an still garri dem Dey chop

😭

😭😭😂

People Dey craze 😂

na to go learn this one o😂

Omor e worry mind😭

😭😭

Omo turkey even scarce for the dream, tinubu whyyy 😭
