Loading video...
Video Failed to Load
I no come understand Big wiz again ooo๐๐๐๐๐
48 Comments

Baba Dey pass message seh make Una Dey use Condom

That spanking party nko? ๐

Itโs part of the massage ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

He dey wear the latex wey champz sey he no wear๐๐

Wahala ๐

Person wey pattern full him hand! Idan buruku โnobody badder ๐๐

I read this in Naijashimadun voice ๐๐

You know the vibes normally ๐๐

@Wuwaika90 Since 09 pattern de cry ๐ญ

@Breeze007007 @Wuwaika90 Broooo ๐๐ค

Brooooo๐๐๐ Baba give them proper isale eko vibes no posh posh ๐๐

Eko ni won pe bi๐๐คฃ

He think say he be rema๐

@el_futuroooo Are you always this dumb or itโs just my unlucky day to see you like this?๐

It's quite disturbing.

@OloriOfOloris You dey go na

No

heโs teaching sexual education. make una leave my goat๐โโ๏ธ

๐๐ญ

No be condom baba dey put ?๐

Baba no want baby number 6 again o

Make Morayo enjoy the last born abeg ๐

Walahi Oloshi ni man yii!๐คท๐พโโ๏ธ๐๐คฃ

๐๐

๐คฃ๐คฃ

After using her, see the distance wizkid is giving Aunt Tiwa๐ญ๐

that was a humorous way of passing a great message.. if e reach your turn no use latex nack OS. ๐คท๐ฅ

O do won, Kai Kai Kai ๐๐๐

This is the Wizzy I know. Not that stupid calm boy gimmick he was doing in the last few years. Bad boy Wizzy is what we love.

He is teaching us to use condom ๐ฅนto protect ourselves ๐๐ญ

You nor need understand am ๐ญ๐

What kind of dance is that

Use bvIIet proof ๐

Him dey copy Rema low-key ๐

If I don get money and I wan dance I go just carry the leg up pim like Wizzy

Wetin be this

See person wey de call another person swag-less

๐๐๐๐๐

Baba dey practice na

Na Asake coz am , e use Fuji dance chance my Wiz โค๏ธ๐

If e reach your turn,No use condom ๐โค๏ธ

You wan understand who no understand him self ๐คฃ you wan craze be dat

@peter_oflondon He don give una tips on how to avoid unwanted pregnancy ๐

What's going on here ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

So big wiz bad like this

The rate this guy put energy for naming shows no come too much ๐คฃ

Na vibe and trends Una nor understand wetin dey go on now??? Datiemo Oshamo!!!!!

๐ ๐ Baba de drop alpha ๐
Related Videos
then I figa he dey come share all ooo ahhhh๐๐๐๐
Baftey๐ฅท๐พ
99,994 views โข 1 year ago
Sensitive content
I no understand o, Shey make him con dey wait for you? ๐๐๐ no time again o
honest30bgfan
79,373 views โข 10 months ago
