Loading video...
Video Failed to Load
I NO DEY PLAY ON THEIR LEVEL
32 Comments

This guy don smoke colos

Wooo that nigga dey follow the colo drag inside! No worry

Saw him pick a knife i fallout Ak47. But them wan charge me for kpai I tell them say na self defence

Potential meme here

This guy strong oooo😂😂😂

Na my area be this , my guy 😂 Look rough but cool in person

Strong man still controlled himself regardless 👍🏾

My man no gree 😂😂😂

The guy gallant on that colos I love that

I know this hood very very well oke aro bus stop !! lol up omo lile I even sabi the guy na those how far Omooope oun dAaa

Sneak peek of what I've been cooking up for The Machine 🍳 Dropping soonest 🚀

Bro this track just turn me on I swear 🤬 make i switch on my gosht mode 🎧🪓

Odumo this one dey on cruise oo 😂

Na once en possess..

Baba na strong guy with coordination, e loose em moving timing na em make una observe say e dey on high frequency, say no to drug abuse , tension dey high

If police 👮♀️ like make dem gym

Na oke aro b that, for that oba oke aro house, where those agbado bike men dey park .

Werey don go puff Colo😂 @kingpaalash

My guy@gro what’s the title of the song?

Omo, this is a set up from his guys. Double 500 👐🏼 would have brought him back to live

😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹

IF YOU LIKE GYM!!!

My area don reach odomodu page

@sarrywill set awon fucker 😂.

Baba bless ur boy

Colos evil o

Nah okearo boy 😂 Where odumo see am

If you like gym😂

Na colos two drag

Finally you see waiting I tag you

@Odumodublvck_ this dude gababalance like you for industry

This song hard
