Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
I no fit hate this Man๐ฏ๐ง๐พ
59,216 gรถrรผntรผleme โข 5 gรผn รถnce โขvia X (Twitter)
16 Yorum

Omo almost shed tears watching these. God bless my dad & keep him alive, I owe him alot

Na why I like gehgeh be this. The guy Dey really talk some kind facts wey be reality.

@coo_kyei This one makes sense

He was right about the devil.

The only man who genuinely wants to see you succeed and be better than him is ur Father.

to be a man is to bear the responsibilitiy of ALL THINGS

Who be geh geh plug๐๐จโค๏ธโ๐ฉน

I couldn't finish it but to stop and hear from my Dad

Fuck my father I no fit call him

@official_Gegeh you talk sense... But shut up u know know devil

Leave them, make dem they follow us drag God as father๐

โน๐ฟ

Gehgeh na genius i swear but not all fathers are responsible, if how i dey hussle dey put things together for my family to succeed is how my father did to the rest of us,may be i for don pass dis level..alot dey my mind i swear but I just need to focus.

This one enter o

I lost my dad since 2011 But now I need him the most ๐

I for call am but him don join our almighty Father
Benzer Videolar
This isn't Content anymore, it's reality๐ฏ๐ง๐พ
MRR ADDY ๎จ
36,045 gรถrรผntรผleme โข 1 ay รถnce
