Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I no go dance ke? 😂😂😂😂
73,479 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

can't pay and can't dance, but dares to ask not to be disgraced🤦♂️

Will you pay?

Guy! I need to warn you specially. Your contents dey stress me, because when I see them and they start to make me laugh, e dey hard for me to stop because e go still dey play for my thoughts.

Something wey you go dance until your trouser nyash tear sef😂

Yemaka yemaka yeeee! I go even dance pass you 😂💔

I go dance for extra food if the condition dey

Dance for us jr Akwa my guy 😂😂😂😂😂

Akwa man just dey suffer for these babes hand 💔😪

If it reach your turn no dance

Na dat day steps go de cry for my hand I no fit take last 😂😂

When it reach your turn, no dance 🤣🤣🤣

And you even decided to pay??? P for PROGRESS!!😂

You no know wetin you just do for boys with this clip 😂🔥

Guy you don kill me … 😂

I too like diz guy

Me:

That guy on senator means business ooo akwa you fit still Nō win am ooo …the competition tight !!! 😂

Other men sef come out to dance 🕺

U fit dance Sha o 😂😂😂

Dance oh the money too much 😂

My bro burn calories away 😂

steps go cry

Did you win the dance competition or you paid?

Exactly,will you pay🤣🤣😂😂

This is very funny 😂 Please dont disgrace me 😂🙏

Mans back moves like waves.

Who pay then?😂😂🤣🤣 And who win the dance competition?

You don craze finish🤣🤣🤣

I don't have anything to say 😂🤣 bro didn't waste time

🤣🤣

"will you pay"?

Funny😹 It would have been funnier if he dragged them along 😹😹
