Loading video...
Video Failed to Load
I no go fit meet up again.๐ฅน๐คฃ๐
214,740 views โข 6 days ago โขvia X (Twitter)
39 Comments

Me were don give up ๐

Since

Dem fit give me dis two location make I be their therapist for love i go like tell dem something first

As I dey watch this rubbish my body dey pepper me

Single people and anger issues ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐ mumu people ๐

๐๐

I do pass this one. Wetin still end am

Lover boy ๐๐๐ญ

Love๐๐

Is sweet

This people dey mumu

People wey dey in love the craze ๐๐

Yes ๐ฏ

This is irritating

Sorry ๐๐

๐๐๐

๐๐

๐ ๐

๐๐

Wetin be this ๐๐๐

Nah love

Omo I no go ever meet up

I swear ๐๐

Omo ehn una Dey mumu oo ๐ญ๐ญ

Sorry ๐๐

To meet up go far oh

Very far ๐๐

E no funny ๐

Una both de crazy ๐๐

My god๐ญ๐ญ๐๐

Nawa ooo๐๐๐

E no sweet without money

People Sabi love oh

She go still leave am ooo

I swear

Na 2 girls? ๐ค

Guy them be siblings o.
