Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
i no know where this dey fall but bring this back too🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
368,857 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
52 Kommentare

i see am, you see am? no be am? that be yam 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

their creativity was out of this world

y’all should drop another one for the culture

Haha 😁

@Stanl3e_FBC ykb😂

See yam 😂

Oh this I actually had the whole album o I liked that part where they were in Romania, Count Dracula vs Kwaku Ananse😭😂😂😂😂💕

@jamaal__szn saaa then i no see the romania one o

Ohh I wish say like Kuborlor go mind we You spy the one wey na them dey buy the bread and egg nu? Chibom, with the hot tea Them be hilarious o😭😂😂

@jamaal__szn be like, u get link?

Ohh bro.. what adey talk about dieer ebe 6 years ago or so My paddy wey pull for drive to give me sef Then that time, I figa me pe know about that sef so as you post ereally be me waa ngl

@jamaal__szn i go try find am

Fr ebe worth it🔥🔥

Wanlove wey inspire Joey b oo😂😂

real coz🤣

This be top notch creativity 😀

real

We don’t appreciate hip hop and lyricism, cause why is the only rapper (E.L) that actually has 7 straight, full , pure hip hop albums sidelined when they talking about goat rappers here , smh

wanlov ankasa what he dey take🤣

dem be mood pass🤣🤣🤣

You people nodey push we way we Dey do good music 😂

Satirical rap at its finest 🤣🤣🤣 Wallahi the whole world

Them get one be bi like for circle dem do am: “the flat dunna hitter” , the akrante3 attacker, the dansoma resider, the choir girl …… etc. 😂😂😂😂

yea yea😂

Chalee 😂😂😂. The wele chewer, the ago pay u morrow buyer,

den dey tear me pass

That track you listen aaaa dem talk everything som ooooo.

what does 'Chale" mean in Ghana?

how do i even explain it 😂 let’s say “bro”

Fokn Bois Coz ov Moni be one lit joint. Proper collabo🔥🔥🔥

This people be goated oh😂😂pure art

@TheBigGhun and Jeffery Nortey are killing it

@TheBigGhun and @nortey_jeffrey have brought it back🔥🔥

Cos of moni was haaaaaard

What’s funny is that people don’t realize how much talent it takes to pull this off🤣

FOKN Bois😂😂🔥🔥

I have been looking for this😭😭😭

This was not hip hop .. it was cantata

🤣🤣🤣u dier

Facts and you know it

U get telegram link ago get coz of money all episodes??

coz ov moni part 1 n 2 dey youtube o

@corbinice

And the fact that that was an actual funeral and had no connection with the family

The good old days

👌🏽🥷

😂🔥🔥

Seriously great!

Forkin Boyz😂

Cos ov moni is the title @wanlove_music for do wild then do part 3, dem be genius artistes Chale

This was an actual funeral too😭😭😭

Forkn boyz
Ähnliche Videos
This katah guy dey tear me pass herh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣I laugh o
WESTBROOK ATBK🦅✪
101,390 Aufrufe • vor 2 Monaten
