Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I no longer drive 😩
173,542 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

Ómò you promise me since 2021 on instagram when I go live with you 😂 Brr you end live you no gimme shishi ooo

No vex messages choke

Make I drop Aza 😫

God abeg no make me kpai for ikorodu

Me and trust issues ,person like me even if I know it a self driving car , I go still put my hand on top the steering to avoid story that touches the heart 😭 😭

Swear say fear no dey catch u 😂😂

Paste your aza mah buy you fuel ⛽️ boss

🤣🤣🤣 na electric buy me charger 🔌

Like Oraimo Abi 🤨

shishi i no go drop for any GoFundMe

God when 🥹

For something we dey do with bicycle?

Why did you now sit in the front seat instead of backseat @lordlamba1

Me wondering to know Who give af?

Why u no just siddon for back seat?😂😂

Enjoy the life.

Never been in a Tesla so I gotta ask…. Does it need internet connection to self drive? Make person no come dey use Glo dey self drive Tesla for 9ja

God when 😩😩😩

God abeg

Tech is Fun 😀

Sha be careful abeg🙏

Sleek 🔥‼️

But you sat at the wheel just in case abi🌚

Una get mind oo What if e start to dy speed and door con lock wetin u go do

Ajeh

Maybe nor be even him dey inside this motor. Una nor know Lord Lamba

You never still believe fully … you should seat at the owners Conner 😊😊😊😂 Love lead 😁❤️

@GuyMr0 Send aza make I buy you charger

You still Dey drivers sit, no worry you still be driver!!!!!!

@grok what Tesla model is this & how much

Lamba is living life Jesus I'm happy for you Lord Lamba ❤️ Life no suppose hard

She’s you talk say money don’t bring happiness 🤣😭😭

Boss boss boss….you sabi live life no be lamba🙌

My trust issues won’t allow me 😭😭

Bro give me your 13 pro max ahbeg

Come try Ahm for Nigeria.
