正在加载视频...

视频加载失败

I no see okro in uk 🇬🇧 😩

24,783 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

27 条评论

Pheluzee 的头像
Pheluzee29 天前

No worry This old woman dey sell okro lol 😂

Avalon👑 的头像
Avalon👑29 天前

How people wey dey UK dey survive?

Oluwafemi 😎🥺 的头像
Oluwafemi 😎🥺1 个月前

Shey nah your first time in uk be dis nhi,?

Okoronkwo Sochima 的头像
Okoronkwo Sochima1 个月前

😂😂😂😂

Jaden 的头像
Jaden1 个月前

You na suppose commot walk around go London bridge snap pictures go water side

DiamondBobmac💎 的头像
DiamondBobmac💎29 天前

Keep searching you will get our beautiful wife ❤️

Queen Afia 的头像
Queen Afia1 个月前

Sorryyyyyyy

Olubaby 的头像
Olubaby29 天前

Oyibo pepper 🌶️🌶️ dey sweet

SpeedyGiggsTales 的头像
SpeedyGiggsTales1 个月前

Why you no carry some along from Naija?

Mirabel Utibe 的头像
Mirabel Utibe1 个月前

What about ogbono?

Neebee Bright~Star✨ 的头像
Neebee Bright~Star✨28 天前

Enter ijebu marker

GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬 的头像
GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬1 个月前

Come let me cook for you baby

Creamy Kiki 🥵 的头像
Creamy Kiki 🥵1 个月前

Sorry ma

MÒĒ🪙 的头像
MÒĒ🪙29 天前

Dumbest human being ever seen. Please stop hitting peller any slightest chance u got, get a punching bag if you need one and leave that innocent man alone. Cos you're older than him? It's time you stop this "Eba fooling it only makes u look stupid. I wish u safe delivery.

@taiwoadekalumike 的头像
@taiwoadekalumike29 天前

Make we wey bill for you

SAMMY 的头像
SAMMY1 个月前

@_Queen_ADi If you no fit stay without okro, come back Nigeria abeg

Mary❤️ 的头像
Mary❤️1 个月前

Come back home na. No place like home. We miss you anyway.

Chris Dominic 的头像
Chris Dominic29 天前

Find am well well

OMOAKIN 💙 🇳🇬 的头像
OMOAKIN 💙 🇳🇬29 天前

Seriously speaking u and peller don dey resemble each other 💯…..one love 💕

ufuoma abotu 的头像
ufuoma abotu29 天前

Okra ful London,send location make i do shopping for you.

Mirabel Utibe 的头像
Mirabel Utibe1 个月前

Nwanuuu check grocery shops, you go see am nah

RTN folaranmi osifuwa 的头像
RTN folaranmi osifuwa29 天前

Go to Peckham market you will see everything you need @Jarvis4R @jarpel26

Ubasinachi Ifeanyi 的头像
Ubasinachi Ifeanyi1 个月前

😂😂😂

WITTY 的头像
WITTY28 天前

Oya come back 9ja, you're capable

olaml gold 的头像
olaml gold29 天前

Good afternoon

Oyafemi kabiru 的头像
Oyafemi kabiru29 天前

Rubbish 😂 just they use us they Gbadun online

David Ogheneyerhovwo 的头像
David Ogheneyerhovwo28 天前

Lol 😂😂 iiiiiii

相关视频