Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

I no see okro in uk 🇬🇧 😩

24,783 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

27 Kommentare

Profilbild von Pheluzee
Pheluzeevor 29 Tagen

No worry This old woman dey sell okro lol 😂

Profilbild von Avalon👑
Avalon👑vor 29 Tagen

How people wey dey UK dey survive?

Profilbild von Oluwafemi 😎🥺
Oluwafemi 😎🥺vor 1 Monat

Shey nah your first time in uk be dis nhi,?

Profilbild von Okoronkwo Sochima
Okoronkwo Sochimavor 1 Monat

😂😂😂😂

Profilbild von Jaden
Jadenvor 1 Monat

You na suppose commot walk around go London bridge snap pictures go water side

Profilbild von DiamondBobmac💎
DiamondBobmac💎vor 29 Tagen

Keep searching you will get our beautiful wife ❤️

Profilbild von Queen Afia
Queen Afiavor 1 Monat

Sorryyyyyyy

Profilbild von Olubaby
Olubabyvor 29 Tagen

Oyibo pepper 🌶️🌶️ dey sweet

Profilbild von SpeedyGiggsTales
SpeedyGiggsTalesvor 1 Monat

Why you no carry some along from Naija?

Profilbild von Mirabel Utibe
Mirabel Utibevor 1 Monat

What about ogbono?

Profilbild von Neebee Bright~Star✨
Neebee Bright~Star✨vor 28 Tagen

Enter ijebu marker

Profilbild von GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬
GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬vor 1 Monat

Come let me cook for you baby

Profilbild von Creamy Kiki 🥵
Creamy Kiki 🥵vor 1 Monat

Sorry ma

Profilbild von MÒĒ🪙
MÒĒ🪙vor 29 Tagen

Dumbest human being ever seen. Please stop hitting peller any slightest chance u got, get a punching bag if you need one and leave that innocent man alone. Cos you're older than him? It's time you stop this "Eba fooling it only makes u look stupid. I wish u safe delivery.

Profilbild von @taiwoadekalumike
@taiwoadekalumikevor 29 Tagen

Make we wey bill for you

Profilbild von SAMMY
SAMMYvor 1 Monat

@_Queen_ADi If you no fit stay without okro, come back Nigeria abeg

Profilbild von Mary❤️
Mary❤️vor 1 Monat

Come back home na. No place like home. We miss you anyway.

Profilbild von Chris Dominic
Chris Dominicvor 29 Tagen

Find am well well

Profilbild von OMOAKIN 💙 🇳🇬
OMOAKIN 💙 🇳🇬vor 29 Tagen

Seriously speaking u and peller don dey resemble each other 💯…..one love 💕

Profilbild von ufuoma abotu
ufuoma abotuvor 29 Tagen

Okra ful London,send location make i do shopping for you.

Profilbild von Mirabel Utibe
Mirabel Utibevor 1 Monat

Nwanuuu check grocery shops, you go see am nah

Profilbild von RTN folaranmi osifuwa
RTN folaranmi osifuwavor 29 Tagen

Go to Peckham market you will see everything you need @Jarvis4R @jarpel26

Profilbild von Ubasinachi Ifeanyi
Ubasinachi Ifeanyivor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von WITTY
WITTYvor 28 Tagen

Oya come back 9ja, you're capable

Profilbild von olaml gold
olaml goldvor 29 Tagen

Good afternoon

Profilbild von Oyafemi kabiru
Oyafemi kabiruvor 1 Monat

Rubbish 😂 just they use us they Gbadun online

Profilbild von David Ogheneyerhovwo
David Ogheneyerhovwovor 28 Tagen

Lol 😂😂 iiiiiii

Ähnliche Videos