正在加载视频...
视频加载失败
I no see okro in uk 🇬🇧 😩
24,783 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
27 条评论

No worry This old woman dey sell okro lol 😂

How people wey dey UK dey survive?

Shey nah your first time in uk be dis nhi,?

😂😂😂😂

You na suppose commot walk around go London bridge snap pictures go water side

Keep searching you will get our beautiful wife ❤️

Sorryyyyyyy

Oyibo pepper 🌶️🌶️ dey sweet

Why you no carry some along from Naija?

What about ogbono?

Enter ijebu marker

Come let me cook for you baby

Sorry ma

Dumbest human being ever seen. Please stop hitting peller any slightest chance u got, get a punching bag if you need one and leave that innocent man alone. Cos you're older than him? It's time you stop this "Eba fooling it only makes u look stupid. I wish u safe delivery.

Make we wey bill for you

@_Queen_ADi If you no fit stay without okro, come back Nigeria abeg

Come back home na. No place like home. We miss you anyway.

Find am well well

Seriously speaking u and peller don dey resemble each other 💯…..one love 💕

Okra ful London,send location make i do shopping for you.

Nwanuuu check grocery shops, you go see am nah

Go to Peckham market you will see everything you need @Jarvis4R @jarpel26

😂😂😂

Oya come back 9ja, you're capable

Good afternoon

Rubbish 😂 just they use us they Gbadun online

Lol 😂😂 iiiiiii
相关视频
Sensitive content
I have been getting rubber for free my whole life. I can’t accept that I have to pay for it in UK 🇬🇧 😩.
The Sottie way on youtube
117,932 次观看 • 1 年前
Something is happening in the UK 🇬🇧 You should come and see it for yourself.
FORMA
127,608 次观看 • 15 天前
