Loading video...
Video Failed to Load
i no wan talk much 🤷♂️
69,553 views • 15 days ago •via X (Twitter)
57 Comments

FUN FACT: No matter how good you are, you can never mog TML on a song.

That’s it brr 🫵🏿 And na sign say person good gan be that

Pawon boi 🔥🔥 The werey wan kpai ti blaze for song

nbl 🔫😹

TML Dey learn from TI blaze… TI blaze with better lyrics, word play and so many things… But TML na sabi boy.. 💯

end part, no talk 🧢

I don sip tequila Con sight turkey nla

hear lines naw

TI Blaze good btw but… 🥱

TML sabi oo 😎

TI Blaze go far oo

i no brr but i just gbadun tml

Tml dey mug anybody for Collab bro 😂😂 Ti blaze sef bad no worry

I’m telling you

Okay

TML Sabi ooooo

Kpar, Gan

As I day use my 6, I keep my 7. Play TI verse also😂😂

Tmllll sabi gannn He good scatter😭🩷

Good scatter scatter

He collect the song from him hand Timilehin beast gaan

Than boy bad gan oloun gbo

Allah wallahi

Na rubbish you Dey talk . Go listen to TI verse and chorus

Huh, so you think say i never listen to am lol

I no need argue . Na your opinion brr

lol make una no dey gas tml abeg E good o but ti blaze sabi pass am bro

i hear you

I will take both.

fairs

Tml go tear Acl I no dey use it blaze play o

Ok sir

My jam last year Kaii

everybody dey chop am

this verse was the only reason I listened to that song btw

Tml doesn’t come close to Ti blaze that’s disrespectful Tml good no be lie U see that squad TI îs a lyrical genius

Both of them sabi sing

Yeah i know but for me na tml ajé

Tml❤️

Nah easy thing for him no one fit beat him for ft ooo even sv, but blaze no small sha 😭

TI blaze no small, agreed But you see that tml boy too sabi, pass sv sef 🥱😹

What a song man

nice jam fr

Bobo nah star 😭🔥

That finishing lasan, e wan burst my head 🫨

&

@justhaywhyy he body am gan for him own song o 😅 na small remain make e collect the song

No long talk

🤐

@LIVING_LEGEND60 for me am choosing Ti blaze The song ‘sometimes’ really changed my life till today😮💨

@astro_bo1 Online gaz

Abeg when be ein next concert

Pawon boy

As I Dey use my 6🧠,I keep my 7🪓. Ti good scatter ,take am play first

TML ooo

But this song nah draw ajeh They went bar for bar.

Tml smoke this guy for him own song, he is far better Only a tone deaf person will argue this
Related Videos
Sensitive content
i no wan be ashawo again
osano
85,602 views • 1 month ago
Sensitive content
I no wan vex this morning
IGBOCNN
50,015 views • 1 year ago


