Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

69,553 Aufrufe • vor 19 Tagen •via X (Twitter)

57 Kommentare

Profilbild von Yhusuph 𖤐
Yhusuph 𖤐vor 19 Tagen

FUN FACT: No matter how good you are, you can never mog TML on a song.

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

That’s it brr 🫵🏿 And na sign say person good gan be that

Profilbild von Overthinker 🤬😒
Overthinker 🤬😒vor 19 Tagen

Pawon boi 🔥🔥 The werey wan kpai ti blaze for song

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

nbl 🔫😹

Profilbild von Losheyi
Losheyivor 19 Tagen

TML Dey learn from TI blaze… TI blaze with better lyrics, word play and so many things… But TML na sabi boy.. 💯

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

end part, no talk 🧢

Profilbild von LÒBA
LÒBAvor 19 Tagen

I don sip tequila Con sight turkey nla

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

hear lines naw

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

TI Blaze good btw but… 🥱

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

TML sabi oo 😎

Profilbild von Sharp
Sharpvor 19 Tagen

TI Blaze go far oo

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

i no brr but i just gbadun tml

Profilbild von 𝑹𝒂𝒑𝒉𝒂11
𝑹𝒂𝒑𝒉𝒂11vor 19 Tagen

Tml dey mug anybody for Collab bro 😂😂 Ti blaze sef bad no worry

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

I’m telling you

Profilbild von Omo N' Oba
Omo N' Obavor 19 Tagen

Okay

Profilbild von Faruq Muraina
Faruq Murainavor 19 Tagen

TML Sabi ooooo

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

Kpar, Gan

Profilbild von Red pill
Red pillvor 19 Tagen

As I day use my 6, I keep my 7. Play TI verse also😂😂

Profilbild von Dark Orbit
Dark Orbitvor 19 Tagen

Tmllll sabi gannn He good scatter😭🩷

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

Good scatter scatter

Profilbild von DR3DD
DR3DDvor 19 Tagen

He collect the song from him hand Timilehin beast gaan

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

Than boy bad gan oloun gbo

Profilbild von DR3DD
DR3DDvor 19 Tagen

Allah wallahi

Profilbild von Maikudi
Maikudivor 19 Tagen

Na rubbish you Dey talk . Go listen to TI verse and chorus

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

Huh, so you think say i never listen to am lol

Profilbild von Maikudi
Maikudivor 19 Tagen

I no need argue . Na your opinion brr

Profilbild von universal assistant boyfriend
universal assistant boyfriendvor 19 Tagen

lol make una no dey gas tml abeg E good o but ti blaze sabi pass am bro

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

i hear you

Profilbild von Vanto🌟
Vanto🌟vor 19 Tagen

I will take both.

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

fairs

Profilbild von 𝗦,𝗤⃪𝗨⃪𝗔⃪𝗟⃪𝗜⃪𝗧⃪𝘆😈🔫
𝗦,𝗤⃪𝗨⃪𝗔⃪𝗟⃪𝗜⃪𝗧⃪𝘆😈🔫vor 19 Tagen

Tml go tear Acl I no dey use it blaze play o

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

Ok sir

Profilbild von Vanto🌟
Vanto🌟vor 19 Tagen

My jam last year Kaii

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

everybody dey chop am

Profilbild von 15tran__
15tran__vor 19 Tagen

this verse was the only reason I listened to that song btw

Profilbild von Voy
Voyvor 19 Tagen

Tml doesn’t come close to Ti blaze that’s disrespectful Tml good no be lie U see that squad TI îs a lyrical genius

Profilbild von zazaofafrica
zazaofafricavor 19 Tagen

Both of them sabi sing

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

Yeah i know but for me na tml ajé

Profilbild von Expensive🏝️
Expensive🏝️vor 19 Tagen

Tml❤️

Profilbild von real$ick⚒️💔⛓️‍💥
real$ick⚒️💔⛓️‍💥vor 19 Tagen

Nah easy thing for him no one fit beat him for ft ooo even sv, but blaze no small sha 😭

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

TI blaze no small, agreed But you see that tml boy too sabi, pass sv sef 🥱😹

Profilbild von Moses
Mosesvor 19 Tagen

What a song man

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

nice jam fr

Profilbild von Self_Sufficient 🌱
Self_Sufficient 🌱vor 19 Tagen

Bobo nah star 😭🔥

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

That finishing lasan, e wan burst my head 🫨

Profilbild von O’R
O’Rvor 19 Tagen

&

Profilbild von HABIBI ✨
HABIBI ✨vor 19 Tagen

@justhaywhyy he body am gan for him own song o 😅 na small remain make e collect the song

Profilbild von Alpha King
Alpha Kingvor 19 Tagen

No long talk

Profilbild von Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️vor 19 Tagen

🤐

Profilbild von Sayheyto Vicky🦅
Sayheyto Vicky🦅vor 19 Tagen

@LIVING_LEGEND60 for me am choosing Ti blaze The song ‘sometimes’ really changed my life till today😮‍💨

Profilbild von Bot DC
Bot DCvor 19 Tagen

@astro_bo1 Online gaz

Profilbild von Linda’sson
Linda’ssonvor 19 Tagen

Abeg when be ein next concert

Profilbild von 🖤Møÿn❤️💙🇳🇬
🖤Møÿn❤️💙🇳🇬vor 19 Tagen

Pawon boy

Profilbild von Hairstylist in ibadan/lagos
Hairstylist in ibadan/lagosvor 19 Tagen

As I Dey use my 6🧠,I keep my 7🪓. Ti good scatter ,take am play first

Profilbild von Big Shaddy
Big Shaddyvor 18 Tagen

TML ooo

Profilbild von GEE GLOBAL VISUALS
GEE GLOBAL VISUALSvor 19 Tagen

But this song nah draw ajeh They went bar for bar.

Profilbild von A.Veraz Adeleke
A.Veraz Adelekevor 19 Tagen

Tml smoke this guy for him own song, he is far better Only a tone deaf person will argue this

Ähnliche Videos

I no wan vex this morning
1:24

Sensitive content

I no wan vex this morning

IGBOCNN

50,015 Aufrufe • vor 1 Jahr

i no wan be ashawo again
1:08

Sensitive content

i no wan be ashawo again

osano

85,602 Aufrufe • vor 1 Monat