正在加载视频...

视频加载失败

70,230 次观看 • 27 天前 •via X (Twitter)

57 条评论

Yhusuph 𖤐 的头像
Yhusuph 𖤐26 天前

FUN FACT: No matter how good you are, you can never mog TML on a song.

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

That’s it brr 🫵🏿 And na sign say person good gan be that

Overthinker 🤬😒 的头像
Overthinker 🤬😒26 天前

Pawon boi 🔥🔥 The werey wan kpai ti blaze for song

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

nbl 🔫😹

Losheyi 的头像
Losheyi26 天前

TML Dey learn from TI blaze… TI blaze with better lyrics, word play and so many things… But TML na sabi boy.. 💯

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

end part, no talk 🧢

LÒBA 的头像
LÒBA26 天前

I don sip tequila Con sight turkey nla

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

hear lines naw

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️27 天前

TI Blaze good btw but… 🥱

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️27 天前

TML sabi oo 😎

Sharp 的头像
Sharp27 天前

TI Blaze go far oo

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

i no brr but i just gbadun tml

𝑹𝒂𝒑𝒉𝒂11 的头像
𝑹𝒂𝒑𝒉𝒂1126 天前

Tml dey mug anybody for Collab bro 😂😂 Ti blaze sef bad no worry

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

I’m telling you

Omo N' Oba 的头像
Omo N' Oba26 天前

Okay

Faruq Muraina 的头像
Faruq Muraina26 天前

TML Sabi ooooo

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

Kpar, Gan

Red pill 的头像
Red pill26 天前

As I day use my 6, I keep my 7. Play TI verse also😂😂

Dark Orbit 的头像
Dark Orbit26 天前

Tmllll sabi gannn He good scatter😭🩷

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

Good scatter scatter

DR3DD 的头像
DR3DD26 天前

He collect the song from him hand Timilehin beast gaan

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

Than boy bad gan oloun gbo

DR3DD 的头像
DR3DD26 天前

Allah wallahi

Maikudi 的头像
Maikudi26 天前

Na rubbish you Dey talk . Go listen to TI verse and chorus

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

Huh, so you think say i never listen to am lol

Maikudi 的头像
Maikudi26 天前

I no need argue . Na your opinion brr

universal assistant boyfriend 的头像
universal assistant boyfriend26 天前

lol make una no dey gas tml abeg E good o but ti blaze sabi pass am bro

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

i hear you

Vanto🌟 的头像
Vanto🌟26 天前

I will take both.

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

fairs

𝗦,𝗤⃪𝗨⃪𝗔⃪𝗟⃪𝗜⃪𝗧⃪𝘆😈🔫 的头像
𝗦,𝗤⃪𝗨⃪𝗔⃪𝗟⃪𝗜⃪𝗧⃪𝘆😈🔫26 天前

Tml go tear Acl I no dey use it blaze play o

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

Ok sir

Vanto🌟 的头像
Vanto🌟26 天前

My jam last year Kaii

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

everybody dey chop am

15tran__ 的头像
15tran__26 天前

this verse was the only reason I listened to that song btw

Voy 的头像
Voy26 天前

Tml doesn’t come close to Ti blaze that’s disrespectful Tml good no be lie U see that squad TI îs a lyrical genius

zazaofafrica 的头像
zazaofafrica27 天前

Both of them sabi sing

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

Yeah i know but for me na tml ajé

Expensive🏝️ 的头像
Expensive🏝️27 天前

Tml❤️

real$ick⚒️💔⛓️‍💥 的头像
real$ick⚒️💔⛓️‍💥26 天前

Nah easy thing for him no one fit beat him for ft ooo even sv, but blaze no small sha 😭

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

TI blaze no small, agreed But you see that tml boy too sabi, pass sv sef 🥱😹

Moses 的头像
Moses26 天前

What a song man

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

nice jam fr

Self_Sufficient 🌱 的头像
Self_Sufficient 🌱26 天前

Bobo nah star 😭🔥

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

That finishing lasan, e wan burst my head 🫨

O’R 的头像
O’R26 天前

&

HABIBI ✨ 的头像
HABIBI ✨26 天前

@justhaywhyy he body am gan for him own song o 😅 na small remain make e collect the song

Alpha King 的头像
Alpha King27 天前

No long talk

Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️ 的头像
Ɋㄩ丨乇ㄒ丂ㄒㄖ尺爪 🤬🌪️26 天前

🤐

Sayheyto Vicky🦅 的头像
Sayheyto Vicky🦅26 天前

@LIVING_LEGEND60 for me am choosing Ti blaze The song ‘sometimes’ really changed my life till today😮‍💨

Bot DC 的头像
Bot DC26 天前

@astro_bo1 Online gaz

Linda’sson 的头像
Linda’sson26 天前

Abeg when be ein next concert

🖤Møÿn❤️💙🇳🇬 的头像
🖤Møÿn❤️💙🇳🇬26 天前

Pawon boy

Hairstylist in ibadan/lagos 的头像
Hairstylist in ibadan/lagos26 天前

As I Dey use my 6🧠,I keep my 7🪓. Ti good scatter ,take am play first

Big Shaddy 的头像
Big Shaddy26 天前

TML ooo

GEE GLOBAL VISUALS 的头像
GEE GLOBAL VISUALS26 天前

But this song nah draw ajeh They went bar for bar.

A.Veraz Adeleke 的头像
A.Veraz Adeleke26 天前

Tml smoke this guy for him own song, he is far better Only a tone deaf person will argue this

相关视频

i no wan be ashawo again
1:08

Sensitive content

i no wan be ashawo again

osano

85,847 次观看 • 2 个月前

I no wan vex this morning
1:24

Sensitive content

I no wan vex this morning

IGBOCNN

50,015 次观看 • 1 年前