正在加载视频...
视频加载失败
I really need your help
17,080 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
11 条评论

William H1 个月前
Na DJ Zeez we go ask. Omo when I hear wetin he talk say "Ori e foka si be" mean for one interview, I weak. He say e refer to the four cardinal points. 🤣

Colin Morgan1 个月前
I hear say your children dey answer water water names

Abayorh_🦾1 个月前
Who sabi Lil kesh handle for here make una epp us tag am ee go get the answers to his questions 🫶

Amedari1 个月前
I blame me

Ladygifted1 个月前
Ask the singer.

Chukwuebuka.1 个月前
Why u come dey talk like Dr Zo…..na Zo talk am!!

Adiele Daniel Chikwado1 个月前
Lol 😂 Na your money go fit help my mental health

Hazel1 个月前
Lasisi elenu Olarewaju Akanbi Joshua Peterrrrrrs!

Baystar1 个月前
You will Never sleep if this is what worried you Sho gbo

ife ❤️1 个月前
😌

Michael1 个月前
Lasisi abeg ,it’s too early 😂😂😂💔💔
