Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
i really pity you and gbenski
145,298 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 43

Dem be smellows 4 this app nau

big ones

Dem Dey underrate lil Kesha on this app gan

tenski yunno

But na cruise tenski Dey do nau he no Dey serious, like that boy renzo no be serious music dem just Dey use am pass time

na skit e gaz be

See mid

gpu for me btw, i let you get to me😭

E Dey whine keshi 😂😭

say na tenski🤣 keshi wey dae go h2h with them mavins that year

I enjoyed watching this video

glad you did

Algorithm mad gan

I love tenski o but make them no compare am to lil kesh abeg

Gbenski kor gbengulo ni The kind song that won’t even last 1 month for naija Make the guy go find gbedu first after that he should now pray for hits

them wan put me for talk

Person wey never blow 😂

Imagine say na shoki he sing for here

hits dae back to back

Funny thing be say e hard to push music back in the days than now Social media and streaming makes everything accessible Imagine the kind motion lil kesh would have had if music was this accessible back then

the igbeski ngga is not even mainstream yet

Lil kids mehn

‘lyrically’ alone that year🕊️

because he deh speak gibberish😂😂

As I love Tenski reach make them no spoil hin life for me o 😭 lil kesh ke

The amount of times I have watched this video is unhealthy, Keshy is him

Glad i was in this venue live at Olamide concert in Ovo arena in London last year November…. It was electrifying 🤭

@heezky_xh allah walahi Tenski go tear ACL if e go put body

He and Ben ten just start to dey puff Cana so dem dey misyarn lmao!

Tb artist,, zay is new gen and the future

He didn’t need to sing. Crowd fire on a 100!

Tenski wey don blow finish He’s on his way out

Moto go jam him and tankski

This was baddos show

This nigga Kesh got hit for days tenski must be stupid🔥

Na you get time dey prove point to that foool🤣 tenski weh dn dey fall off already he no fit even save himself 💔

Person wey them suppose slap

Who be tenski

See who niggas dey compare with gbaski 😭😭

Classic

Gbenski? @YungDenzl1 @graceboyyy @buchii_o 🤣🤣😂🤣😂

Na really gbenski 😂 I hate twitter

Who be the gbenga way una they talk
