Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

I really want this Peppe Dem version of Davido to come back like mad😫

115,641 views • 1 year ago •via X (Twitter)

11 Comments

David Oke 🇧🇪🇧🇪🇧🇪's profile picture
David Oke 🇧🇪🇧🇪🇧🇪1 year ago

No we no want He’s a married man now more matured he no need all these online rants again make he just Dey ignore as usual 😂 Make 30bg Dey defend Dey go we are enough for him

Rock Paper Sizzle's profile picture
Rock Paper Sizzle2 years ago

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

_Ⓜ️🅰️Y🅾️®️_🇳🇬x🇧🇪's profile picture
_Ⓜ️🅰️Y🅾️®️_🇳🇬x🇧🇪1 year ago

See burna boy present and future for DAVIDO past 😭🤦

Mckinzy 🎸🎶's profile picture
Mckinzy 🎸🎶1 year ago

It’s never coming back. He’s an adult now

🎭BIG_XAMMIE🎭's profile picture
🎭BIG_XAMMIE🎭1 year ago

E get as you go get money reach you no need proof anything to haters again bro, na so life be iykyk

WayUp!!'s profile picture
WayUp!!1 year ago

Baba don grown , him don get pikin , he don leave this for them burna boy to continue, nah people wey get private jet baba Dey roll with now

coco 👾's profile picture
coco 👾1 year ago

He too show them pepper that year 😂😂

OBA4TUNE🙏's profile picture
OBA4TUNE🙏1 year ago

No we don't want that..silent they say is the best ans to a fool

Spade's profile picture
Spade1 year ago

I no need am. He gats no point to prove anymore we know his the biggest and everyone knows also forget att this stanship nonsense

Mega 🇧🇪's profile picture
Mega 🇧🇪1 year ago

The Davido core 🇧🇪😂

GOD IS NOT DEAD🇧🇪's profile picture
GOD IS NOT DEAD🇧🇪1 year ago

That time dat useless gbana boy still Dey beg for PH

Related Videos