Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I say make I take DANDIZZY commot before depression go finish my guy. Make tomorrow him no go talk say I no do anything for am o.
38,255 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)
24 Yorum

@iDanDizzy RUMUOKORO DRIZZY 😂

@iDanDizzy Na better senior brother you be Chan

@iDanDizzy I dey really enjoy this bromance walahi😹😹😹 Baba call Dizzy Ogbote😭😭😭😹😹

@iDanDizzy Baddest Chan 😂

@iDanDizzy So na the gods money u dey use ball Dizzy?

@iDanDizzy Evidence choke oo 😂

@iDanDizzy No be lie evidence dey , happy new month boss

@iDanDizzy You dey chill with person wey you don barnish?

@iDanDizzy wizard dey for everybody

@iDanDizzy Thanks bro, you too try, e remain me.

@iDanDizzy wizard chan!!!

@iDanDizzy Make una no fight ooo. Just be cool with each other 😊

@iDanDizzy settings

@iDanDizzy Na u try pass

@iDanDizzy 😂

@iDanDizzy Big masqurade

@iDanDizzy 🤣🤣🤣

@iDanDizzy Biggest Chan

@iDanDizzy Na sporty bet him fit dey like that 😭😂

@iDanDizzy Happy New Month Welcome to October the Big Masquerade @_WizardChan_

@iDanDizzy 😂😂😂

@iDanDizzy You nah good man normally 👍😂

@iDanDizzy You sabi worry this guy

@iDanDizzy Chan For Life 👑
Benzer Videolar
Sensitive content
“I be woman, I dey bush, you dey suffer for your house. You dey follow man, ba? Anything wey go make you ask me for money, anything wey go make you see something for my place, come tell me say you like am, guy, you no go easy for me and you. Cause I go make sure say I baroof you till the extent wey say if you see your mother you no go recognize her again. I swear.”
Ozor Ndi Ozor
96,419 görüntüleme • 10 ay önce
Sensitive content
Omo make nothing do verydarkman o, I no sure say e don talk this kind thing before
honest30bgfan
87,071 görüntüleme • 10 ay önce
