Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

I see you’ve lost respect for me !!!!

2,134,498 views • 10 days ago •via X (Twitter)

35 Comments

TRUST THE PROCESS's profile picture
TRUST THE PROCESS10 days ago

omoh this girl too funny🤣🤣

Alao Ayodeji | The Branding Guy's profile picture
Alao Ayodeji | The Branding Guy10 days ago

This one too na skit? 😭😂😂😂😂😂

~dewale's profile picture
~dewale10 days ago

“You sef treat me like cucumber 🥒” 🤣😭😭

Bims_🖤's profile picture
Bims_🖤10 days ago

“You won dey gaslighter me”

Ik's profile picture
Ik10 days ago

na rybeena i dey pity pass

𝔼𝕓𝕖𝕣𝕖✞♛'s profile picture
𝔼𝕓𝕖𝕣𝕖✞♛10 days ago

skilo when you go chop this work?

𓂀 𝕀𝕒𝕞_𝕄𝕖𝕤𝕚𝕘𝕠 𓂀🃏's profile picture
𓂀 𝕀𝕒𝕞_𝕄𝕖𝕤𝕚𝕘𝕠 𓂀🃏10 days ago

Treat me bama 😂😂

Alabi's profile picture
Alabi10 days ago

😂😂😂😂😂

Cally Kaskid's profile picture
Cally Kaskid10 days ago

Dem dey use Garbage 🗑️ chop salad?? 🥗 I thought we use Cabbage 🥬🥲

🪖's profile picture
🪖10 days ago

Funnest part I dey watch her currently

Fash's profile picture
Fash10 days ago

omo you try for this your ikorodu babe o

Blac😎's profile picture
Blac😎10 days ago

😂 😂 dem treat u like garbage u de vex u no like salad

CFC's profile picture
CFC10 days ago

This kid baby dey smoke I swear 🤣😭😂😂🤣

$am's profile picture
$am10 days ago

This your thug babe won’t be the end of you

D' Brief guy's profile picture
D' Brief guy10 days ago

She no dey get headache like this?😂

Moodvibetv022's profile picture
Moodvibetv02210 days ago

Alari don start again 😂😂

Jet Daniel 🛩️'s profile picture
Jet Daniel 🛩️10 days ago

@Big_Steve011 This girl is too good 😂😂😂😂

Achiever 🦑's profile picture
Achiever 🦑10 days ago

Relationships like this last forever or never even survive ... No middle ground ooo.. na 2 extremes 😂😂😂😂😂

Baba Ray🐲's profile picture
Baba Ray🐲10 days ago

@f3ranmie Na real break off o

Deji mahmood's profile picture
Deji mahmood10 days ago

Kid baby is not a normal human being😂😂😂, "Treat me Cucumber "

kħąłįfă 🖤🏌🏿's profile picture
kħąłįfă 🖤🏌🏿10 days ago

Why she dey show elbow for the starting 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Oouuuu Lala's profile picture
Oouuuu Lala10 days ago

She’s steady in character 😂😂😂

DÖN PNCVL's profile picture
DÖN PNCVL10 days ago

If I treat you garbage, treat me Bama 😀😀😀

B!g Ste🅿️🅿️a's profile picture
B!g Ste🅿️🅿️a10 days ago

😂 make person check up on rybeena abeg this girl fit Dey beat am

Larry's profile picture
Larry10 days ago

Raigbait!! You wan "break off" with Alari keh ....be like this Lagos don tire you

AYo 👾's profile picture
AYo 👾10 days ago

Why u dey stress her nau 😂😭

⛵️'s profile picture
⛵️10 days ago

Watin be this guy I de chop na

Pelumi's profile picture
Pelumi10 days ago

This girl don dey ultimate level for this Fra😭

MBINDE ALEN's profile picture
MBINDE ALEN10 days ago

The best couple on the internet.😆

Anti A.P.C Till Eternity ✨'s profile picture
Anti A.P.C Till Eternity ✨10 days ago

The two of una combo na real nuisance 😂😂😭

dayọ̀'s profile picture
dayọ̀10 days ago

oya i don hear everything, now wetin make i come do?

BigDopePictures's profile picture
BigDopePictures10 days ago

This your babe toxic

D1D1 b1l4l's profile picture
D1D1 b1l4l10 days ago

Just imagine wetin person wey dey the real relationship dey go through 😭😂 @Rybeena_ ALL YOUR BACK SEH

Ayo Deji's profile picture
Ayo Deji10 days ago

Una two dey maddd 😹😹 I wonder how her husband cope with her at home self 😹😹

momodu Oluwatayo felix's profile picture
momodu Oluwatayo felix10 days ago

You this Nulliparous woman stop shouting at divine Go and give birth joor

Related Videos