Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I should’ve just stayed home tbh! 😩
217,012 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
33 Kommentare

The end part 🤣🤣🤣🤣

😂

Na here I go take change m for everybody

I love the last move even tho I drop my phone ino go still pay

Actually this happens in real life there’s this Yoruba native soap madarinkan or something once u bath that soap go party u and anybody associated to you una no go see anything chop that day

This made me laugh hard 🤣 , there are surely days like this

If na to win sporty na there you go know the kind luck wey you carry 😭😭😂😂

Last move shock me 😂😭

E reach turn to pay, dem say twist, na that twist go kee all of them 😂

Baddest handicap 😂

I no go even drop my own 😂

D kind thing wey Dey make man doubt himself

I will drink your blood 🤬

🥲

Pay for watin I no eat 😂😂😂

kpokirikpo😂😂😭😭 😈🫴🏾🤏🏾

They go your house Mayowa

That last move lmao 😂😂

Na from second L I go don dey match go house 😂

This kind day door go hook your cloth.

Go bath soap 😂😂😂😂 Your life don gbezome

E reach who go pay dem pick my phone keh omo heads go roll 😂😂

See ehhn, that your last move save you.

God wey save you no small o, you for pay for Wetin you no chop 🤣

😂😂😂 is the ending for me

That last part 😂😂 I no see anything chop na me go kon pay the bills omo na army go separate me and waiter oo

You give bad luck close marking, na wa fo yo oh bro!??🤣🤣🤣

Kpokirikpo. Dem no fit find am

Your life don 5ive bro 😂

My belle oo 🤣🤣🤣 I was expecting something and this blew my mind

If na to win bet now, Na that time mancity go draw😂😂😂😂🤣

😂😂

😂😂😂😂
