Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I Still Dey Find My Leg o 😭
65,822 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
49 Yorum

Before u begin jonze on anything MAKE sure u understand where u dey last 😂

Agh, You Nor Quick Talk o

😂😂

Teach Me How To Walk 😭

You never see am since ?!?

@Akingsomoba2 Nooooooooo 😭

Chai you no quick talk since morning

@Akingsomoba2 You Be See Am?

Omoh I saw am I no know say na yours Oo God

Na so e go go outside dey find am 😂😂 u go know say na full madness

Guy, I Still Dey Find Am

Retrieve Lol 😂💔

😭

Guyyyy 😂😂

Chairman

Guy 😂😂

Ehn 😢

Stop colos you nor gree🤦🏾♂️

Banga Keh?

You dey run am everytime na, use starch match the banga down leader

Na Elon Head I Dey Find Like This. As He Nor Wan Pay Me

Abeg leave Elon head 😅

🤣🤣🤣

😂

😂😂😂

😭

I don die😂😂😭😭

Stay With Me Please

Sigh

😢

How can I download this 😭

Ehn?

😂

Very foolish guy😂😂💔

😂😂

I don die 😭😂😂😂

Never Go, Things Still Many Wey I Wan Show You

Okay I'm waiting 😭😂

😂

Where una dey see all theses videos nah 😂😂😂😂

😂😂

Your leg never lost my boss

Where E Con Go

E dey where he suppose dey nah you no feel am😂

Where E Supoz Dey?

😌

🫵😆😆Hey

Who Goes?

🤣🤣🤣🤣
