Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I still get Tielemans, Bruno and Mainoo for Fridge🥹❤️
33,979 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
18 Kommentare

make we come add cunha and sesko omo

I go too beat people next season

chelsea fans go first hear am

Point of correction Na microwave make e dey hot 🔥

Una don finish me with United memes for tl today😂😂

Ogbuefi sesko 1 🧖🏿♂️

@phelliphelli18 The videos are the problem😂😂😭

Make anybody frm any league mount I go too pipe dem 😂💔

Ugarte dey FREEZER

@owuraku_obeng @Gabbiadini99 for fridge 😂🤣😂

This video don kee me 🤣🤣🤣🤣

Sesko and cunha still Dey cooler II😂

You haven’t heard of Jim Thwaites 🥹

Omo 😂😂😂

What is this 😂

Martinez, Cunha, Kobbie, another marquee signing on the standby too-- we're going to make movies 💯🔥

Body go Tell them for league this coming week 🔥🦁

Guuuy 😂😂😂
Ähnliche Videos
That Kobbie Mainoo Smile.🥹❤️#kobbiemainoo #worldcup #manutd
GIDEON MUFC
13,196 Aufrufe • vor 2 Monaten

