Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

I swear I’ll fight 🤣🤣🤣🤣🤣

359,527 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)

43 Kommentare

Profilbild von LasgidiBOY🦾🦾
LasgidiBOY🦾🦾vor 3 Jahren

@KhaySleek People saying they will fight just dey cruise...in real life the shock wey go 1st catch you go hold u like 10mins b4 u even gather urself back to reality... Coz u will never envisage such madness happening in that kinda pouch environment... Very creative prank though✅✅

Profilbild von 🎙 SIR KHAY ✊🏿
🎙 SIR KHAY ✊🏿vor 3 Jahren

Alaye we are different 🤞🏾 even if them go beat me I go don start fight fes

Profilbild von LasgidiBOY🦾🦾
LasgidiBOY🦾🦾vor 3 Jahren

@KhaySleek 😂😂😂😂you be correct street pako nah...those guys in the video look like get inside pikin dem...sheebi u see their shocking reactions

Profilbild von 🎙 SIR KHAY ✊🏿
🎙 SIR KHAY ✊🏿vor 3 Jahren

If you see me for street no prank me ooo because I Dey waka with blood eyes

Profilbild von LasgidiBOY🦾🦾
LasgidiBOY🦾🦾vor 3 Jahren

@KhaySleek 🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Chidera
Chideravor 3 Jahren

@KhaySleek The first guy almost called on mommy. 😂

Profilbild von 🎙 SIR KHAY ✊🏿
🎙 SIR KHAY ✊🏿vor 3 Jahren

I swear fear fear guys

Profilbild von a'S
a'Svor 3 Jahren

@KhaySleek One thing I know for sure is that u won't fight... You will look so confused as the guy wey stand up.

Profilbild von banger boy.
banger boy.vor 3 Jahren

@KhaySleek True talk, you can’t do anything 😂😂…what if dem be cultists 🤣

Profilbild von 🎙 SIR KHAY ✊🏿
🎙 SIR KHAY ✊🏿vor 3 Jahren

@modafvcker001 I swear I go fight I swear

Profilbild von .
.vor 3 Jahren

@KhaySleek After they are done eating my food, this is how it will be settled. 😤

Profilbild von KING🇳🇬🇦🇷
KING🇳🇬🇦🇷vor 3 Jahren

@KhaySleek They were shocked, re_shocked, over shock and were left in wonder 😂😅😂😂😂

Profilbild von Cornels
Cornelsvor 3 Jahren

@KhaySleek The thing about this prank is those guys might not go to that eatery again cause this is embarrassing,joke aside

Profilbild von L O R D É™️
L O R D É™️vor 3 Jahren

@KhaySleek For a guy to be this bold to do such, fear go first catch you weather to fight.

Profilbild von LEGENDARYarmando
LEGENDARYarmandovor 3 Jahren

@KhaySleek The first guy that came back get mind sha cos I fit use spoon commot hin teeth 😂😂😂

Profilbild von The Rayo Kasali™
The Rayo Kasali™vor 3 Jahren

@KhaySleek No go fight if na campus o. Just obey Jesus and turn the other cheek. E get why. 😩

Profilbild von UNLIMITED DMP
UNLIMITED DMPvor 3 Jahren

@KhaySleek Staged if na real they go don chop slap

Profilbild von CLEVI ANOSIKE
CLEVI ANOSIKEvor 3 Jahren

@KhaySleek Make una no dey let us feel say every internet videos na staged coz what the f is this. u do the first one and then come back the 2nd time, I swear if I let go the 1st time (that's if I let u go oh ⚠) I swear the second time u go need to explain to me everything wey dey happen.

Profilbild von Abiodun Sideeq
Abiodun Sideeqvor 3 Jahren

@KhaySleek @khaySleek you will fight because of food

Profilbild von 🎙 SIR KHAY ✊🏿
🎙 SIR KHAY ✊🏿vor 3 Jahren

I go fight

Profilbild von Ujay Enebeli
Ujay Enebelivor 3 Jahren

@KhaySleek @AbiodunSideeq1 Hungry man.

Profilbild von Abiodun Sideeq
Abiodun Sideeqvor 3 Jahren

@KhaySleek Lol

Profilbild von Jaja👾
Jaja👾vor 3 Jahren

@KhaySleek With the kind of courage dem take enter you and their lackadaisical approach, you will be surprised and scared, thanking God say dem no even Rob you of your phones 😂😂😂

Profilbild von 88
88vor 3 Jahren

@KhaySleek Fear fear guys. Dem Quiet like mumu 😂Person when you go break the plate of rice for him head straight

Profilbild von Uncle 12th god 🔺
Uncle 12th god 🔺vor 3 Jahren

@KhaySleek I no know all these ones wen una Dey talk oo but of this is not staged then one of those guys Dey go meet im maker 😪

Profilbild von Omolade
Omoladevor 3 Jahren

@KhaySleek Those guys can settle the war btw Russia and Ukraine,with their calmness.

Profilbild von ⓐⓚ
ⓐⓚvor 3 Jahren

@KhaySleek That first guy dey always burst my brain … werey come back come carry everything ni sha 🤣

Profilbild von Skot
Skotvor 3 Jahren

@KhaySleek Nigga be like anytin way gi sup make em sup

Profilbild von footwearBoi 👟. 🐯
footwearBoi 👟. 🐯vor 3 Jahren

@KhaySleek Happened to me on Monday , some random dude came to a street bar we chill after playing football and took my drink , captain Jack and left without even a hi or anything , lol I was in shock … I watched him go all the way to his gate and went in 😟

Profilbild von FOLEX DANIEL
FOLEX DANIELvor 3 Jahren

@KhaySleek Lol that 2nd time wey that guy con kuku carry the food ẹ go chop slap oo That first time I still dey shock say the kind chest wey this person get

Profilbild von Laurenzo
Laurenzovor 3 Jahren

@KhaySleek That swift electric shock to the brain that makes ur senses paralyzed for a moment

Profilbild von AYANLOLA ABDULJELIL
AYANLOLA ABDULJELILvor 3 Jahren

@KhaySleek I trust my Yoruba gene and ancestral traits, fight go shele after the 1st situation... Ahhhhh, ifoti pelu ariwo go done shele You no fit try this with Yoruba boy oooo or ladies sef

Profilbild von Ade
Adevor 3 Jahren

@KhaySleek @SF_Tolulope @mosh_money @koba_lee Abeg Shey these things dey real ni? I no think say I calm reach this kind disrespect o. I even trust @SF_Tolulope 🤔🤔

Profilbild von DURAND
DURANDvor 3 Jahren

@KhaySleek This guy is so shocked he couldn't react 😂😂😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Jhybo🈶️🈷️🈯️
Jhybo🈶️🈷️🈯️vor 3 Jahren

@KhaySleek This is scripted, It's normal to be shocked at first but for the guy to come back and carry the whole plates, even if they go beat me, we go cause fight first. I even trust @highdeeb and @ZanoArmani . That place no go contain us

Profilbild von ABAYOMI
ABAYOMIvor 3 Jahren

@KhaySleek If this wasn't staged, those 2 boys would have been beaten mercilessly, but

Profilbild von Ugo🦅
Ugo🦅vor 3 Jahren

@KhaySleek Na small thing dey cause WWIII

Profilbild von AyoSinmi
AyoSinmivor 3 Jahren

@KhaySleek @Only_1_Kevv Of course, spurs fans, what do you expect?

Profilbild von Teecee..
Teecee..vor 3 Jahren

@KhaySleek Too funny🤣

Profilbild von Eja Osan ⋆☀︎。
Eja Osan ⋆☀︎。vor 3 Jahren

@KhaySleek I don’t care if a camera is around I will fight first before anything else

Profilbild von B🤑BO 🐐
B🤑BO 🐐vor 3 Jahren

@KhaySleek Omo😂😂

Profilbild von ឪ្ูููุููุั๊ืฺิ์ __ Mr Blue💙🧢
ឪ្ูููุููุั๊ืฺิ์ __ Mr Blue💙🧢vor 3 Jahren

@KhaySleek dis 1 na skit na... Come Try am for my Syd... Wen I finish with u, me sef go tweet am...

Profilbild von In my opinion
In my opinionvor 3 Jahren

@KhaySleek I go too beat person pikin 😂

Ähnliche Videos