Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I talk am 😂😂😂😂😂😂😂✌️
32,363 просмотров • 22 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

They have to find a way 😂

Them find am free kick for 90th minute. Princess fire a go bush

he still missed😭😭😭

This keeper just had one job

Who no sabi Messi na

Shey na free kick be this? Mumu and shey uno watch wetin lead to the pk?? U just rush foolish

Sleep bro

Na freekick be this???

Lmao 😂

You never lie for me before idolo

That midget fraud never surprise me😭😅😅

e too sure.

He's a fraud

Pessi at work

😂

Something wey U suppose dey sleep

Another one for him again

Lol them too whine the guy

Lmao 😂

“Arrange” nigga stfu and watch the match Dumb mfs!

😄

U no de tire

Hahaha

No cry o

that’s not a free kick 🤡

Una go stop this cry o 😭😭

Too obvious 😂

no cry nau

Na penalty them give am 🤣🤣🤣

Still failed to score btw 😂😂😂 person when nor go nor go nor be by infantino😂😂😂😂
