Loading video...
Video Failed to Load
I talk am this boy no be pikin 😂😂🤣🤣
10 Comments

AYOMICHAEL2 years ago
The pikin rude through through, why he know greet elder🤣🤣🤣🤣

CHUKS 🍥2 years ago
lol 😂

HappinessEric 🎙️2 years ago
It’s the way he stressed the brother for me. You go get sense by force 🤣🤣🤣

CHUKS 🍥2 years ago
Happiness what I Dey see ly this? 🫵🫵😂😂

𝓝𝓱𝓮𝓵𝓸 🪞2 years ago
But why that pikin no go greet nah😂

CHUKS 🍥2 years ago
Him forget

Big Benzoo⚓️2 years ago
That face at th end killed it for me You no go get sense by force? Everybody dey vex for Naija now

Makanaki 🔌👑2 years ago
Na only me mo smile to this abi there's something I'm missing?

CHUKS 🍥2 years ago
Go do check up.

Kolawole2 years ago
This is very very funny 🤣🤣🤣🤣 That looks in the end ! That's it for me chaii 🤣🤣😂😂
Related Videos
no because i feel like we didn’t talk about this enough 😂😂😂🤣🤣🤣
ruby 𖦹✭
5,323,911 views • 10 months ago
