Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I taya this country o😂😂😂
236,418 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)
9 Kommentare

@quame_age She insult the bread winner of the family sanso slap am for top. Uncle sorry!!!

The guy press the woman e breast wat a feeling

Ah the man b Jon he dey bite the lady o 😂😂 wey unnecessary vampire things b dis

"eii eii ntokwa wc car yi mu oh" the commentary for me. Granny beglin

Charley all this be frustration from the economy. Great Depression 😂

Why dem dey hold the guy?

Charley Ghana errr if you don’t have data just go outside and you’ll see something that would make you laugh 😂

Marvel for draft the woman .. ihn punches all land 😂😂😂

Chairman went for funeral on an empty stomach all in the name of funeral jollof but returned on the same empty stomach so everything dey annoy Chairman 😂😂
