Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

I think Elon musk should stop this original content stuff..People done dey over do 🥹

304,923 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)

45 Kommentare

Profilbild von Glowing Vee🩷🌹
Glowing Vee🩷🌹vor 2 Tagen

Did she just laugh at herself 😭😂😂

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 2 Tagen

😂😂😂😂

Profilbild von 👼🏿
👼🏿vor 2 Tagen

She sef laugh

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 2 Tagen

She know say she don do rubbish

Profilbild von Seeeker💎
Seeeker💎vor 2 Tagen

This your babe get the way o

Profilbild von ‘Dewunmi
‘Dewunmivor 1 Tag

Na Elon musk get instagram?👀

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 1 Tag

??

Profilbild von PhiLemon
PhiLemonvor 2 Tagen

So why you sef de promote the content Nawaoo 🤮

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 2 Tagen

How would I spread awareness without posting?

Profilbild von Larry ✨😇
Larry ✨😇vor 2 Tagen

dem go turn this app to tiktok 2.0

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 2 Tagen

I swear

Profilbild von Eye Bee 🦅
Eye Bee 🦅vor 2 Tagen

This is a nice content

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 2 Tagen

We agree to disagree

Profilbild von Adeoye Yusuf
Adeoye Yusufvor 2 Tagen

Wetin be all dis

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 2 Tagen

Original content

Profilbild von Adeoye Yusuf
Adeoye Yusufvor 2 Tagen

This one no be original na market she be

Profilbild von GHOST 👻⬆️
GHOST 👻⬆️vor 2 Tagen

But na instagram post be this

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 2 Tagen

Na here I see am

Profilbild von 🥷🏾 𖣂
🥷🏾 𖣂vor 2 Tagen

Guy I dy eat nau 🙂‍↕️

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 2 Tagen

You Dey eat, when I never see food chop today

Profilbild von 🥷🏾 𖣂
🥷🏾 𖣂vor 2 Tagen

Find something eat nau , if you no eat I go vex for you ooo

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 2 Tagen

😂😂 weyrey

Profilbild von Ghost
Ghostvor 2 Tagen

Twitter is encouraging nudity!!!

Profilbild von ME-AMAROYAL
ME-AMAROYALvor 1 Tag

Because of original content this one wan naked

Profilbild von T u n m i s e
T u n m i s evor 1 Tag

Some people go still enter her DM

Profilbild von Morelovelessego 🦅🇵🇹
Morelovelessego 🦅🇵🇹vor 1 Tag

Slipper breast

Profilbild von Danny brown
Danny brownvor 2 Tagen

This one na bone 😂😂😂😂

Profilbild von Emmie
Emmievor 1 Tag

Her voice is scary , she can raise the dead 😭

Profilbild von BAALE OF LAGOS
BAALE OF LAGOSvor 1 Tag

This isn't content but Madness

Profilbild von Best
Bestvor 2 Tagen

😂

Profilbild von Ashawo 💔
Ashawo 💔vor 2 Tagen

She no fine for face but I like her shape

Profilbild von Kc
Kcvor 2 Tagen

Who give you phone

Profilbild von Oshogwe 🌟🇳🇬
Oshogwe 🌟🇳🇬vor 1 Tag

You downloaded something from insta you must be a fuul fr

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 1 Tag

I’m sure this message is for your dad

Profilbild von Oshogwe 🌟🇳🇬
Oshogwe 🌟🇳🇬vor 1 Tag

From your mama you post

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 1 Tag

Sorry say I post your sister sha..cause e be like e pain you

Profilbild von MOYO BABY🇬🇧🇬🇧🇳🇬
MOYO BABY🇬🇧🇬🇧🇳🇬vor 1 Tag

Wow

Profilbild von Spr0ut_Solutions™ 🐐
Spr0ut_Solutions™ 🐐vor 1 Tag

Make this one try chop n rest

Profilbild von MADAFAKA
MADAFAKAvor 2 Tagen

This one na semi skeleton ajeh

Profilbild von Wola Oba
Wola Obavor 2 Tagen

Who's this one again with a pillow pant

Profilbild von Rova
Rovavor 1 Tag

Nah you can definitely do better trust me babe give it a try!

Profilbild von Anointingxx
Anointingxxvor 1 Tag

I need call my sister credit her 100k I'm fucking proud of her. Nah person sister be this ?

Profilbild von Supernatural
Supernaturalvor 1 Tag

As long as she is not my sister or woman, make them continue. The future dey await them.

Profilbild von MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVEvor 1 Tag

Facts

Profilbild von U.c
U.cvor 1 Tag

Last last everybody go dey alright 😂😂

Ähnliche Videos