Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I too like this squad ๐ฏ๐๐
119,650 Aufrufe โข vor 6 Monaten โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

These guys creativity na top. Them use same apartment and babe do like 3 different skits๐๐๐

U go think say yakubu crazy. Na awesome craze pass

abeg who know where Awesome dey get this him long sleeves?

brr๐๐ญ๐ญ

๐๐๐

Your own two years Na 2 second for any person side. Bro stepup ๐ฏ

๐๐๐ una they see shege oo

Make una no put me for talk abeg ๐น๐น

Lie down, kodi kodi ๐ญ๐๐๐ this squad na mad men full am ๐๐

Before we get things started, make we Dey on Backi ๐๐๐

Power rangers yahoo boys ๐ ๐

Alpha male; team lead wetin again dem dey call them? ๐ญ

@ZikkoWrld Letโs get the Hk started

"may you dey go your papa house..." Real talk๐ญ๐ญ

I never watch them o but no be only you love this guy faroq ๐๐

This are the wrong content that has eaten the mind of Nigerian youth & teenagers,,,it made them believe doing yahoo is another source of lifelyhood, gullible content creators

Whatโs Hk I canโt pretend no more ๐ญ

Wetin dey do terri? ๐ญ๐

Yakubu manageee

lol โdat lappy must not fall ohโ

Boys & life ๐

Una dey see this kind shege for HK๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

All them bad bad boys๐

Bro is a bad boy ๐๐๐

Hello friends! Check out my latest video!!

@jok13037 This guys lasan

Yakub ๐คฃ๐คฃ

HK boys eyes dey see oh

Real life of HK , I get the experience

So dis is funny?...Omo .. see useless life

All dem bad bad boys

tennis inside hk, for ghana?๐

โNa me drive naโ Yakub no well๐๐

โJOY of the worldโ
