Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

i wan crase 😩😭🔥

57,554 Aufrufe • vor 8 Tagen •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Ask~Of~Didilove~De30BG🇧🇪🇧🇪❤️
Ask~Of~Didilove~De30BG🇧🇪🇧🇪❤️vor 8 Tagen

But you fine low key oh 😂

Profilbild von Whateefe
Whateefevor 8 Tagen

Them this one

Profilbild von BíGG£R ñønso
BíGG£R ñønsovor 8 Tagen

Bro mavo fine pass you watin be this 😂😩

Profilbild von BIGWIZJNR🦅
BIGWIZJNR🦅vor 8 Tagen

So na colos you sef dey smoke?😂😂 Hand don meet this one 😂😂😂

Profilbild von Zoom
Zoomvor 8 Tagen

Guy you no dey eat? See as you Dey 🤦‍♂️

Profilbild von active prisca
active priscavor 8 Tagen

@plumpymodel Any man that has such piercing isn’t straight shar

Profilbild von TUBENSON📿⚙️🏮🇧🇪
TUBENSON📿⚙️🏮🇧🇪vor 8 Tagen

The song na jolly lowkey

Profilbild von DavidoPolice
DavidoPolicevor 8 Tagen

Fresh

Profilbild von 𝙾𝚕𝚒𝚟𝚎𝚛 𝙼𝙱𝙶🥷🍁
𝙾𝚕𝚒𝚟𝚎𝚛 𝙼𝙱𝙶🥷🍁vor 8 Tagen

this nigga no fit leave kpo aswr 😂 Him with @xquire147

Profilbild von AkaB🇬🇮🇬🇮🇬🇮🇬🇮
AkaB🇬🇮🇬🇮🇬🇮🇬🇮vor 8 Tagen

Kill the habit or else it kills u❤️

Profilbild von 👨🏽‍🍳
👨🏽‍🍳vor 8 Tagen

U sef dey feel m D jam dwy burst head Seyi too sabi

Profilbild von anonymous🦅🍂
anonymous🦅🍂vor 8 Tagen

@mightyboi1603 Guy you wor wor pass gorilla shit

Profilbild von OLAMIDE 🥷🩶
OLAMIDE 🥷🩶vor 8 Tagen

@certified_bammy ❤️❤️

Profilbild von BIG AMAZY🦅
BIG AMAZY🦅vor 8 Tagen

This kpo way you Dey pass in can affect you o

Profilbild von 7G
7Gvor 8 Tagen

OLA 30BG

Profilbild von Subomi ♿️
Subomi ♿️vor 8 Tagen

Colo boy lol

Profilbild von Sparkooo🦅🦀
Sparkooo🦅🦀vor 8 Tagen

He good gan.

Profilbild von 𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱
𝔒𝔪𝔫𝔦-𝔊𝔲𝔦𝔡𝔢𝔰𝔱vor 8 Tagen

Ola too fresh

Profilbild von Pheluzee
Pheluzeevor 8 Tagen

You deh use colos chop this jam Your head fit tear o

Profilbild von busy brain
busy brainvor 8 Tagen

Pity ur lungs this man

Profilbild von Yomade ❤️🦅
Yomade ❤️🦅vor 8 Tagen

No be 100k dem Dey sell kidney shaa

Profilbild von Devilish soul
Devilish soulvor 8 Tagen

I can never smoke in my life

Profilbild von mercy💕💕💕
mercy💕💕💕vor 8 Tagen

Easy with smoke

Profilbild von SWAGUU
SWAGUUvor 8 Tagen

@Damilare_x24 U don hear this wan 😭🔥🔥🔥🔥

Profilbild von Benincityconfidencial
Benincityconfidencialvor 8 Tagen

@J530bg Epa wey get doings

Profilbild von 28Smile
28Smilevor 8 Tagen

Guy abeg leave smoke for sometimes Biko

Profilbild von 🏀⚡️ UI/UX & Framer Dev.
🏀⚡️ UI/UX & Framer Dev.vor 8 Tagen

Ola ❤️

Profilbild von Highthinker
Highthinkervor 8 Tagen

I don hear am before nau

Profilbild von Itssam Skid
Itssam Skidvor 8 Tagen

We all agree the issue with bankuli affect Fuji moto

Profilbild von SPARTAYENYEN
SPARTAYENYENvor 8 Tagen

NA SMALL THING DEY MAKE ME VEX 😡

Profilbild von Kingsley 💡
Kingsley 💡vor 8 Tagen

Stop smoking!

Profilbild von omo lile
omo lilevor 8 Tagen

@provii8 Colo smh

Ähnliche Videos