Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
i wan crase 😩😭🔥
57,554 просмотров • 8 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

But you fine low key oh 😂

Them this one

Bro mavo fine pass you watin be this 😂😩

So na colos you sef dey smoke?😂😂 Hand don meet this one 😂😂😂

Guy you no dey eat? See as you Dey 🤦♂️

@plumpymodel Any man that has such piercing isn’t straight shar

The song na jolly lowkey

Fresh

this nigga no fit leave kpo aswr 😂 Him with @xquire147

Kill the habit or else it kills u❤️

U sef dey feel m D jam dwy burst head Seyi too sabi

@mightyboi1603 Guy you wor wor pass gorilla shit

@certified_bammy ❤️❤️

This kpo way you Dey pass in can affect you o

OLA 30BG

Colo boy lol

He good gan.

Ola too fresh

You deh use colos chop this jam Your head fit tear o

Pity ur lungs this man

No be 100k dem Dey sell kidney shaa

I can never smoke in my life

Easy with smoke

@Damilare_x24 U don hear this wan 😭🔥🔥🔥🔥

@J530bg Epa wey get doings

Guy abeg leave smoke for sometimes Biko

Ola ❤️

I don hear am before nau

We all agree the issue with bankuli affect Fuji moto

NA SMALL THING DEY MAKE ME VEX 😡

Stop smoking!

@provii8 Colo smh
