Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I was not expecting this 😂😂
896,970 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
37 Kommentare

Nothing wey amaka never see for this POS work 😂

Fridge for POs

Amaka no wan disappoint so she gaz hustle hard😂😂

She’s always coming up with different innovative

Wow

My type

Wahala

Big one

I don talk am say ram dey among us 😂

@ISsossy Wetin be this ome again😂😂😂

Same

Na cool cash dem Dey dispense

Na frigde be Kiosk 😂

See bleaching hand like ghost

Wait was she helping herself abi was she trying to come out, cus under this weather inside cold fridge anything fit sub

I wasn’t also fr

See wetin person way study accounting dey face

@jesu__tofunmii This is innovative and creative

Chai 🥹

This woman is crazy😂

Nigerias are too creative but Until flood comes😭💔💔

@askofbibby Things the happen

Inside fridge as how 🤣

wtf 😂😂

Na wa oo 😂

Wait that’s fridge? oo this girl is not serious 😂 😂

Nigerian can adapt and improvise in any situation. It's both good and bad .

What kid of creativty is this, it crazy and amazing at same time lmao. In the morning it's a pos stand and freezer by evening Amazing

Wait na fridge?

What if breeze carry the fridge? 😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 How she been even take enter that fridge....🤷

This can only be in Nigeria 🤣🤣 the struggle is real 😜

Make way for yourself 😂😂

The hustle is real...

@Esmart26 Nice

😂😂

This woman again
